Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
D guy na No. 1 positn in Div 1, wen i playd him. If it sure 4 y'all, make una challenge am, una go ear wehn! | 17/12/2012 09:37 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
The guy beat me 9-1, jes imagine wetin he go beat all of una... Shioooor! | 17/12/2012 09:40 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: D guy na No. 1 positn in Div 1, wen i playd him. If it sure 4 y'all, make una challenge am, una go ear wehn! eeeyaa,excuse.i remember when you beat wok,you start disturbing us... I don beat elf over a week now,i dont post it on forum...what make you keep silent for that one |
17/12/2012 09:41 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: The guy beat me 9-1, jes imagine wetin he go beat all of una... Shioooor! abeg jor...am not new here.....ok... humiliation.too much for a div 3 team from div 1. |
17/12/2012 09:46 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
D Edited by Oyewale 17-12-2012 09:47 |
17/12/2012 09:46 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
So, u ar usin dis medium to say u beat elf. I actually inform y'all immediately afta d defeat, wokrit brought up d topic bout d game we played, and i boast bout my win ova mcstuny cos he pushed me too much. So dude, packwell![]() |
17/12/2012 09:50 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: So, u ar usin dis medium to say u beat elf. I actually inform y'all immediately afta d defeat, wokrit brought up d topic bout d game we played, and i boast bout my win ova mcstuny cos he pushed me too much. So dude, packwell ![]() hahahahahahaha....elf dont have any choice,than to chop am.. Man,you always have excuse to give for ya failure,and short comings...ok....but that one na humiliation to be candid... ![]() |
17/12/2012 09:53 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: The guy beat me 9-1, jes imagine wetin he go beat all of una... Shioooor! abeg jor...am not new here.....ok... humiliation.too much for a div 3 team from div 1. Duuurh! Na World Cup, d guy actually used large effort to get more goals in store.! ![]() Worefa ! Dose wey dey my bak plenty in tons pas dose wey dey my front. Edited by midd 17-12-2012 09:59 |
17/12/2012 09:55 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: So, u ar usin dis medium to say u beat elf. I actually inform y'all immediately afta d defeat, wokrit brought up d topic bout d game we played, and i boast bout my win ova mcstuny cos he pushed me too much. So dude, packwell ![]() hahahahahahaha....elf dont have any choice,than to chop am.. Man,you always have excuse to give for ya failure,and short comings...ok....but that one na humiliation to be candid... ![]() I knw, had to try and knw where i nid to improve ![]() |
17/12/2012 09:57 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hahahahahaha,midd midd![]() ![]() ![]() ![]() |
17/12/2012 10:11 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||