Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: Oyewale said: No Lolx,my second time of reading it..both by midd what a nice repetition Copy cat.... +1 copy rat |
17/12/2012 09:12 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Oyewale said: No Lolx,my second time of reading it..both by midd what a nice repetition Copy cat.... Meaning? |
17/12/2012 09:13 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: Dash me,you do it,i go fire my 98%coach....i dont even want...or...he can play in my junior squad Hmmn! U dey use style style beg 4 a CF . hahahahahaha,me beg,na u wan brag na,ok no giv me fire am u don die be dat |
17/12/2012 09:14 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
midd said: Oyewale said: Dem go dey manipulate effort wit u ni jare. U c sey u sef no gud. Dis guys owes me nuffin les dan 3 - 0. Midd,take it easy na... Stubborn opponents..with that there rubbish team,they are very bad...i learnt my lesson.its a mistake tactical wise...both have high profile offside trap. The first reduced my chance of promotion very well..beat me once,drew other...second denies it when am 1 point closewith a draw... http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=16096 http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=10256 Beating me 3:0 is far more better considering da current form of ma team. If na me dem beat like dis eeh...http://en3.strikermanager.com/partido.php?id=9866890 i 4 retire from SM |
17/12/2012 09:16 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
250th page.... 300 inview Edited by chikaotuu 17-12-2012 09:18 |
17/12/2012 09:17 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: Dash me,you do it,i go fire my 98%coach....i dont even want...or...he can play in my junior squad Hmmn! U dey use style style beg 4 a CF . hahahahahaha,me beg,na u wan brag na,ok no giv me fire am u don die be dat Hahahahaha! U sef fire 'Oye' in ur team |
17/12/2012 09:18 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: All dis hulabaho abt challeng, una jst dey run mouth 4 dia. Abeg make una pack well jor. How i wish una dey brag of going to win d next Striker Cup, d tin 4 make sense die. Or braging abt going to beat d pirates or the non inglish intendos, or d mecernaries,den our forum will have reckoning. Uptill now, dey refuse to rectify d@ region n country misplacement, una jst de trash. Guy, go bak to bed jare. Y cant u go challenge dem, abi u no get team ni. Midd u deserve a sleeping tablet to enable u sleep... U dey challenge us here.... U seems to ve 4gotten so soon http://en3.strikermanager.com/partido.php?id=9866890 |
17/12/2012 09:22 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: Dash me,you do it,i go fire my 98%coach....i dont even want...or...he can play in my junior squad Hmmn! U dey use style style beg 4 a CF . hahahahahaha,me beg,na u wan brag na,ok no giv me fire am u don die be dat Hahahahaha! U sef fire 'Oye' in ur team wetin,na u talk am sey u go dash me na....abeg parkwell...make sure you look face,when you wan brag.....d tin wey u no fit do Midd,na u dem beat black and white like that... |
17/12/2012 09:22 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: midd said: elfolksy said: All dis hulabaho abt challeng, una jst dey run mouth 4 dia. Abeg make una pack well jor. How i wish una dey brag of going to win d next Striker Cup, d tin 4 make sense die. Or braging abt going to beat d pirates or the non inglish intendos, or d mecernaries,den our forum will have reckoning. Uptill now, dey refuse to rectify d@ region n country misplacement, una jst de trash. Guy, go bak to bed jare. Y cant u go challenge dem, abi u no get team ni. Midd u deserve a sleeping tablet to enable u sleep... U dey challenge us here.... U seems to ve 4gotten so soon http://en3.strikermanager.com/partido.php?id=9866890 Dat 1 na Div1 playa na, u na 100 - 0 u go chop. |
17/12/2012 09:33 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: midd said: Oyewale said: Dem go dey manipulate effort wit u ni jare. U c sey u sef no gud. Dis guys owes me nuffin les dan 3 - 0. Midd,take it easy na... Stubborn opponents..with that there rubbish team,they are very bad...i learnt my lesson.its a mistake tactical wise...both have high profile offside trap. The first reduced my chance of promotion very well..beat me once,drew other...second denies it when am 1 point closewith a draw... http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=16096 http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=10256 Beating me 3:0 is far more better considering da current form of ma team. If na me dem beat like dis eeh...http://en3.strikermanager.com/partido.php?id=9866890 i 4 retire from SM Lolx! I don chop 10 - 0 b4, no b new tin |
17/12/2012 09:34 |
- Div/Gr | ||