| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. thats all you have,am sure his fc is not above 75 Lolx, d guy prog alone na 86. Wit 99% snr coach yeeeeee,thats what i expect from a liar like u.show it Wunt waste GB nao, wen i promote him, i will whatever for what...am ok with what i have,so no jealous |
17/12/2012 08:59 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o |
17/12/2012 09:00 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. thats all you have,am sure his fc is not above 75 Lolx, d guy prog alone na 86. Wit 99% snr coach yeeeeee,thats what i expect from a liar like u.show it Wunt waste GB nao, wen i promote him, i will whatever for what...am ok with what i have,so no jealous Are u sure o dat, i fit dash u 1 oo! |
17/12/2012 09:05 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o For ur mind bro! Hahahaha! |
17/12/2012 09:05 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o For ur mind bro! Hahahaha! hahahahahahahaha,apa ti jabo o jesu |
17/12/2012 09:06 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o For ur mind bro! Hahahaha! hahahahahahahaha,apa ti jabo o jesu U beta pick am up, whch hand u go use do 4mation, or whch hand u go use clean eye if i beat u finish. Hahahaha! Edited by midd 17-12-2012 09:10 |
17/12/2012 09:09 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Dash me,you do it,i go fire my 98%coach....i dont even want...or...he can play in my junior squad |
17/12/2012 09:09 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: No Lolx,my second time of reading it..both by midd Copy cat.... |
17/12/2012 09:10 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: hahahahaha,una don vex.......no be me sha...i hate cows,to talk of that....hahahahahaha go get a good recommended spec...or wash ya eyes with petrol,and remove the igbo frm ya mouth,to see wia you are...on the road with beef on ya head Hahahahahahaha! u no get ursef hahahahahaha,na u start am na...i go finish u o For ur mind bro! Hahahaha! hahahahahahahaha,apa ti jabo o jesu U beta pick am up, whch hand u go use do 4mation. na ur hand na..... |
17/12/2012 09:11 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Dash me,you do it,i go fire my 98%coach....i dont even want...or...he can play in my junior squad Hmmn! U dey use style style beg 4 a CF . |
17/12/2012 09:12 |
| - Div/Gr | ||