Go to page 1 ... 251, 252, 253, 254, 255, 256, 257 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
21587 msgs.
Golden Ball
elfolksy said:
Oyewale said:
elfolksy said:
Oyewale said:
midd said:
Please do!

i will....dont worry.....
D mouthfull


hehehe.......u de call person mouthfull? Wetin dem go cal u? ITK MOUTHFULL, abi?

midd is better at it,than me.....


buh you no de gree at al at al, midd de gree somtims. u go argue til thy kingdom com, chai.

midd always cause am na
17/12/2012 16:54
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
wetin i do oooo????? 17/12/2012 16:55
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
wetin i do oooo?????

always bragging untop ntn,olodo
you can go easily on others buh not me
17/12/2012 16:58
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
wetin i do oooo?????

always bragging untop ntn,olodo
you can go easily on others buh not me

packwell jare.. yyou too dey make mouth
17/12/2012 17:00
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Oyewale said:
midd said:
wetin i do oooo?????

always bragging untop ntn,olodo
you can go easily on others buh not me

packwell jare.. yyou too dey make mouth

hahahahahahaha,midd d mouthful...
17/12/2012 17:01
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
wetin i do oooo?????

always bragging untop ntn,olodo
you can go easily on others buh not me

packwell jare.. yyou too dey make mouth

hahahahahahaha,midd d mouthful...

oyewale the big mouth
17/12/2012 17:03
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
There you go again,u wan make i finish u 17/12/2012 17:14
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
There you go again,u wan make i finish u

dem don talk am b4, you no dey giv up easily
17/12/2012 17:15
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Oyewale said:
There you go again,u wan make i finish u

dem don talk am b4, you no dey giv up easily

hahahahahahahaha.........give up.....nah,not until you stop your braggy proudy thins
17/12/2012 17:19
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
There you go again,u wan make i finish u

dem don talk am b4, you no dey giv up easily

hahahahahahahaha.........give up.....nah,not until you stop your braggy proudy thins

kk, i quit cos it will end up badly for you oooooo
17/12/2012 17:21
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 251, 252, 253, 254, 255, 256, 257 ... 503
254