Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting ![]() ![]() ![]() hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry Una poor n stingy 4 una league sef, am sure say na 1mil una dey use regista. Outta all d money una dey get. 6m.... ![]() ![]() ![]() |
17/12/2012 08:08 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting ![]() ![]() ![]() hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry Lolx!, d guy dey fear ! Wu knw ur league sef ! Edited by midd 17-12-2012 07:58 hahahahahahaha,you can answer,the question ![]() ![]() fear,for what ![]() ![]() ME !!!! abeg jor,you only get mouth just like ajakara ![]() |
17/12/2012 08:09 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting ![]() ![]() ![]() hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry Una poor n stingy 4 una league sef, am sure say na 1mil una dey use regista. Outta all d money una dey get. 6m.... ![]() ![]() ![]() Hahahaha! Hw much b 6mil, sumtin wey i fit giv u sef ![]() ![]() ![]() ![]() |
17/12/2012 08:10 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school![]() |
17/12/2012 08:15 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school ![]() Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. ![]() |
17/12/2012 08:18 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school ![]() Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. ![]() my token sure pass your 25m,you wont get it eventually,you make mouth too much ![]() |
17/12/2012 08:23 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school ![]() Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. ![]() my token sure pass your 25m,you wont get it eventually,you make mouth too much ![]() make u do 3days fasting and prayin, na me get d money ![]() ![]() ![]() |
17/12/2012 08:25 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Wow,you sell beef![]() ![]() ![]() i learnt that you have a degree in cattle and abbatoir production ![]() ![]() |
17/12/2012 08:32 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school ![]() Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. ![]() my token sure pass your 25m,you wont get it eventually,you make mouth too much ![]() make u do 3days fasting and prayin, na me get d money ![]() ![]() ![]() for what,am not concerned ![]() ![]() |
17/12/2012 08:35 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: How much is 25m,cant even build a cameroon excellent school ![]() Atleast am gettin 25mil 4rm my PL, hw much u dey get 4rm urs , money wey no fit pay my jnr CF. Untop all, the money neva sure 4 u. ![]() thats all you have,am sure his fc is not above 75 |
17/12/2012 08:37 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||