| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: i go treat Zicco 4k up b4 d season runz out, una go c. Fwendly tinz on thursday at Medal Arena. U ar all invited. Free ticket whyyy... Just been looking at you since,u dey put ege for your voice to talk to me,what about zicc una get mouth...buh hin go beat u sha Shey u go bet am ? me,hmmmm i go try,just like you.... Make we use our wyfs bet am hey,i cant bet wif my wife...o abeg....lets use our strong tin Lolx! No o! Na u i dey pity o. Ur wyf can b replaced, buh ur strong tin!, neva orelse Baba God intervenes. |
17/12/2012 07:19 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Den, una go knw d Nigerian Boss 4 dis Thread boss It sure me die, apart Zicco, wu fit beat me amongst u guyz you can be vulnerable...against city just watch it... Only if its d real Man city hahahahaha,i mean suncity pardon |
17/12/2012 07:23 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: i go treat Zicco 4k up b4 d season runz out, una go c. Fwendly tinz on thursday at Medal Arena. U ar all invited. Free ticket whyyy... Just been looking at you since,u dey put ege for your voice to talk to me,what about zicc una get mouth...buh hin go beat u sha Shey u go bet am ? me,hmmmm i go try,just like you.... Make we use our wyfs bet am hey,i cant bet wif my wife...o abeg....lets use our strong tin Lolx! No o! Na u i dey pity o. Ur wyf can b replaced, buh ur strong tin!, neva orelse Baba God intervenes. hmmmm,na tru o,ok then what again |
17/12/2012 07:25 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Den, una go knw d Nigerian Boss 4 dis Thread boss It sure me die, apart Zicco, wu fit beat me amongst u guyz you can be vulnerable...against city just watch it... Only if its d real Man city hahahahaha,i mean suncity pardon Den u stand no chance |
17/12/2012 07:26 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: i go treat Zicco 4k up b4 d season runz out, una go c. Fwendly tinz on thursday at Medal Arena. U ar all invited. Free ticket whyyy... Just been looking at you since,u dey put ege for your voice to talk to me,what about zicc una get mouth...buh hin go beat u sha Shey u go bet am ? me,hmmmm i go try,just like you.... Make we use our wyfs bet am hey,i cant bet wif my wife...o abeg....lets use our strong tin Lolx! No o! Na u i dey pity o. Ur wyf can b replaced, buh ur strong tin!, neva orelse Baba God intervenes. hmmmm,na tru o,ok then what again jes dat, if i win finish, i go give Zicco ur wyf make he chop small |
17/12/2012 07:28 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
I dont say i will beat you.but i can lolx,i have no wif.so zicco wil beat u for ntn... |
17/12/2012 07:32 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Den, una go knw d Nigerian Boss 4 dis Thread boss It sure me die, apart Zicco, wu fit beat me amongst u guyz you can be vulnerable...against city just watch it... Only if its d real Man city hahahahaha,i mean suncity pardon Make u turn FireCity, i go still beat u |
17/12/2012 07:34 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
All dis hulabaho abt challeng, una jst dey run mouth 4 dia. Abeg make una pack well jor. How i wish una dey brag of going to win d next Striker Cup, d tin 4 make sense die. Or braging abt going to beat d pirates or the non inglish intendos, or d mecernaries,den our forum will have reckoning. Uptill now, dey refuse to rectify d@ region n country misplacement, una jst de trash. |
17/12/2012 07:40 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: All dis hulabaho abt challeng, una jst dey run mouth 4 dia. Abeg make una pack well jor. How i wish una dey brag of going to win d next Striker Cup, d tin 4 make sense die. Or braging abt going to beat d pirates or the non inglish intendos, or d mecernaries,den our forum will have reckoning. Uptill now, dey refuse to rectify d@ region n country misplacement, una jst de trash. Guy, go bak to bed jare. Y cant u go challenge dem, abi u no get team ni. |
17/12/2012 07:42 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: Guy, go bak to bed jare. Y cant u go challenge dem, abi u no get team ni. hehehe, u de send me as representative 4 d awaited trashing. |
17/12/2012 07:47 |
| - Div/Gr | ||