Go to page 1 ... 460, 461, 462, 463, 464, 465, 466 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Juhulius said:
Wetin dey do this message sending na error him dey show

Make i tell u d truth, dis thread wan crash, too much post.

hahahahahahaha but we neva reach 1000 now
10/01/2013 23:57
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
Juhulius said:
Wetin dey do this message sending na error him dey show

Make i tell u d truth, dis thread wan crash, too much post.

ah suspect so, abeg mak dem hlp put more bricks so mak ds our forum strng oh
10/01/2013 23:57
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
Juhulius said:
elfolksy said:
You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh

u dey fear ko?

tru oh. U go don gt formidabl squad by den, na pia pia u go de do ur opponent 4 div4
10/01/2013 23:58

baba u get u c wetin i dey breed for my junior squad bah? And my senior sef
11/01/2013 00:00
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1 11/01/2013 00:02
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
Juhulius said:
elfolksy said:
You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh

u dey fear ko?

tru oh. U go don gt formidabl squad by den, na pia pia u go de do ur opponent 4 div4

Hahahahahahahaha!! Pia pia koor, pio pio na
11/01/2013 00:04
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1

ah dnt undstnd!
11/01/2013 00:04
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1

how we go do am y not inform @s
11/01/2013 00:09
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Juhulius said:
midd said:
Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1

how we go do am y not inform @s

This thread is full of conversations that are illegal, if you inform dem, you all will b retained. Abeg Oº°˚˚°. Jes les create anoda one i̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ this same PL forum
11/01/2013 00:12
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1

ah dnt undstnd!

@practisquad, gave us dis PL forum not to disturb the off-topic forum. Abi you no start with us from the 1st thread ni ?
11/01/2013 00:15
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 460, 461, 462, 463, 464, 465, 466 ... 503
463