Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: midd said: Whatamidoinghere said: chikaotuu said: Gudluck bro... Learn n'am well well ooo I go try learn dem all. Coooool! Daddy's boi Hehehe who b daddy's boi? i don dey Secondary School (college) ooooooooh. You don forget your previous post for striker king aiiit !!! |
10/01/2013 21:46 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
I no forget, i no say i b last baby whr i still dey plus my dad but dat no show say i b daddy's boi Lol. | 10/01/2013 21:52 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: I no forget, i no say i b last baby whr i still dey plus my dad but dat no show say i b daddy's boi Lol. Hahahaha! Jaaah boi b dat |
10/01/2013 21:55 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Whatamidoinghere said: I no forget, i no say i b last baby whr i still dey plus my dad but dat no show say i b daddy's boi Lol. Hahahaha! Jaaah boi b dat Whc 1 b Jaaah boi? U no say i no sabi de language well well. Edited by Whatamidoinghere 10-01-2013 22:11 |
10/01/2013 22:07 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: midd said: Whatamidoinghere said: I no forget, i no say i b last baby whr i still dey plus my dad but dat no show say i b daddy's boi Lol. Hahahaha! Jaaah boi b dat Whc 1 b Jaaah boi? U no say i no sabi de language well well. Hahaha!! As in, you b sure boi . |
10/01/2013 22:23 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Sup guy i miss anytin? | 10/01/2013 22:35 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Edited by Juhulius 10-01-2013 23:47 |
10/01/2013 22:36 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Sup guy i miss anytin? | 10/01/2013 22:36 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Sup guy i miss anytin? Yea! For the fact dat you dont know wen to stop resendin error post |
10/01/2013 22:52 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: Oyewale said: Ok......just want to know what you really mean Sheybi na dsame Div una dey Way off mark bro. |
10/01/2013 23:10 |
- Div/Gr | ||