Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: elfolksy said: Juhulius said: Sup guy i miss anytin? Mr. Juhu, i c say na u de hld d padlock key of ur div Omor, Div3 no pay juhu at alllllllll Hahahahahahaha!!! if him no start winning soon, na relegation b d@ oh if na relegatoin sef notin do me i go come back strong |
10/01/2013 23:50 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Baabbaa oo! I hail oo | 10/01/2013 23:52 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Talkingdrum said: Hello pple. Am kinda new, somebody said this is the happening forum for naijas Welcum bro |
10/01/2013 23:53 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh | 10/01/2013 23:53 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Baabbaa oo! I hail oo hahahaha no dey wyn me joor i be ur boi baba double tuale for u sir |
10/01/2013 23:54 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Talkingdrum said: Am kinda new here, somebody said this forum is fun for naijas Welcome bro. We are here 4 each other. |
10/01/2013 23:54 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh Lols! |
10/01/2013 23:54 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Wetin dey do this message sending na error him dey show | 10/01/2013 23:54 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Wetin dey do this message sending na error him dey show Make i tell u d truth, dis thread wan crash, too much post. |
10/01/2013 23:56 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh u dey fear ko? |
10/01/2013 23:56 |
- Div/Gr | ||