Go to page 1 ... 433, 434, 435, 436, 437, 438, 439 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
midd said:
Wen person dey do abnormally, na dat term 'drogba' we dey use

Na wia u carry dat one from?

Una b correct learner! Am sure say no b Lag una dey stay bah ?
09/01/2013 11:38
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Yap 09/01/2013 11:41
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
Yap

No wonda
09/01/2013 11:42
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
chikaotuu said:
Yap

No wonda


me na village i de oh, i de rust wel wel
09/01/2013 11:43
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
elfolksy said:
Midd, is that purnishable?

Whot ?


d gy wey u go yab nah
09/01/2013 11:44
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
chikaotuu said:
Yap

No wonda


me na village i de oh, i de rust wel wel

U betta elope from ur village oo
hahahahaha!
09/01/2013 11:45
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
Midd, is that purnishable?

Whot ?


d gy wey u go yab nah

depend on d grounds of yabbin u feed am
09/01/2013 11:46
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
Midd, is that purnishable?

Whot ?


d gy wey u go yab nah

depend on d grounds of yabbin u feed am


hehe, me i trust u nah basket mouth, ur mouth de lick wela
09/01/2013 11:49
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
Midd, is that purnishable?

Whot ?


d gy wey u go yab nah

depend on d grounds of yabbin u feed am


hehe, me i trust u nah basket mouth, ur mouth de lick wela

Lols! Na small yabbin i giv am
09/01/2013 11:51
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
elfolksy said:
midd said:
chikaotuu said:
Yap

No wonda


me na village i de oh, i de rust wel wel

U betta elope from ur village oo
hahahahaha!


baba, me de in luv wit ds vilage oh. And here una city boiz eyez don tear reach bak so te una de c una back
09/01/2013 11:51
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 433, 434, 435, 436, 437, 438, 439 ... 503
436