Go to page 1 ... 431, 432, 433, 434, 435, 436, 437 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
ras93

why?
09/01/2013 10:35
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2032 msgs.
Best scorer
midd said:
Guy, if dem retain me again, make una no talk oo!. Cos i jes finish yabin one manager finish for PM
hahahahahaha!

I no fit laf.... U go find trouble come dey hid for our back abi? Hahahahahahhahaha.
09/01/2013 10:56
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
midd said:
ras93

Na dis small boy u dey fear?
09/01/2013 10:58
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
chikaotuu said:
midd said:
Guy, if dem retain me again, make una no talk oo!. Cos i jes finish yabin one manager finish for PM
hahahahahaha!

I no fit laf.... U go find trouble come dey hid for our back abi? Hahahahahahhahaha.

dont say that now,hin b our pikkin na,remember,if small boy kill rat,chop am,kill fish,chop am alone.the day he kill oran gidigbha,hin go carry am go house for his parent....
09/01/2013 11:04
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2032 msgs.
Best scorer
Oyewale said:

Lolz
09/01/2013 11:07

hahahahahahaha
09/01/2013 11:08
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
I told d guy make hin sell me IM oo, he talk say hin go gree no less dan 160mil, agreed. I cun find d money finish, he cun sell playa to anoda person. Na so i vex . 09/01/2013 11:12
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
chikaotuu said:
Oye, u dey sleep at all?

i no suppose to o......life is a battle field...

No bobo us for here, na Food you dey coook jare!! You take this SM soooooooooo serious, chaaaaaaaaiiii!

u don vex........... not that serious....you can delete you own team...sarcasm

chai, na only ds wrd 'sarcasm' b ur best wrd 4 oyinbo lang?
09/01/2013 11:13
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
chikaotuu said:
Oye, u dey sleep at all?

i no suppose to o......life is a battle field...

No bobo us for here, na Food you dey coook jare!! You take this SM soooooooooo serious, chaaaaaaaaiiii!

u don vex........... not that serious....you can delete you own team...sarcasm

chai, na only ds wrd 'sarcasm' b ur best wrd 4 oyinbo lang?

no mind d guy, he wan show say he go sch.
09/01/2013 11:15
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
midd said:
I told d guy make hin sell me IM oo, he talk say hin go gree no less dan 160mil, agreed. I cun find d money finish, he cun sell playa to anoda person. Na so i vex .

Lolz... Maybe u waste tym na
09/01/2013 11:17

434