Go to page 1 ... 436, 437, 438, 439, 440, 441, 442 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
PACKWELL djooor!

midd my chairman

Na so
09/01/2013 13:14
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Mr sarcasm !
Hehehehehe!

or Engr Sarcarm. A.

09/01/2013 13:15
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Oyewale said:
midd said:
PACKWELL djooor!

midd my chairman

Na so

what happened to your doctor,is he on strike,financial crises
09/01/2013 13:19
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Wetin b ur own o 09/01/2013 13:25
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Wetin b ur own o

hahahahahahahahahahahaha.....jes getting worried......sorry if,offended......its not intentional
09/01/2013 13:26
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
If u mean injury, na 3wk my doctor dey remove 09/01/2013 13:29
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
Shey our kitchen no fit dey prepare food lyk Suya, Ogogoro, yam burger, bread burger, Agbado, borli, etc. Cos fud wey dey here, my Nigerian fans dey complain oo.


na tru tlk, my naija fans wnt zobo, kunu, akara, soya milk n d liks
09/01/2013 13:35
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
Shey our kitchen no fit dey prepare food lyk Suya, Ogogoro, yam burger, bread burger, Agbado, borli, etc. Cos fud wey dey here, my Nigerian fans dey complain oo.


na tru tlk, my naija fans wnt zobo, kunu, akara, soya milk n d liks

Hahahahahahaha!
09/01/2013 13:37
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Shey our kitchen no fit dey prepare food lyk Suya, Ogogoro, yam burger, bread burger, Agbado, borli, etc. Cos fud wey dey here, my Nigerian fans dey complain oo.

nice suggestion.put it up on main suggestion food....its only because you dont know the foods we have there

u knw u b king of forum, dem go listen to u

i cant post such ridiculous suggestion on forum,it will tarnish my image,i have a reputation to protect,you do it


w@ image u wan protect wen u de proud of wetin u gt? Na ur kind pason drink akamu n akara in d mornin, wen de ask u wetin u eat dis mornin u go sa, i have tea n bread wt egg!

Edited by elfolksy 09-01-2013 13:42
09/01/2013 13:41
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Small small oo! Elf 09/01/2013 13:42
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 436, 437, 438, 439, 440, 441, 442 ... 503
439