Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: so na ur plan to take oda pips playa shey If i dont, sum1 else will, so i gas join dem to make money, dat d Ultimate aim here nd winning |
02/01/2013 13:32 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: if u want my playas u most pay big God FORBID. Wetin i wan use dem 4 |
02/01/2013 13:33 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
u wish | 02/01/2013 13:35 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
wel u get point sha | 02/01/2013 13:36 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: u wish My jnr team go beat ur snr team sef, so wots d deal |
02/01/2013 13:37 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: wel u get point sha make dem sack you, put Mourinho. D team no fit make am. Hahahahahahahaha! Na joke o! |
02/01/2013 13:41 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
u tink so | 02/01/2013 13:42 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: u tink so I knw so o, my broda! |
02/01/2013 13:43 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
haha | 02/01/2013 13:46 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Orch......you dont know anytin | 02/01/2013 14:02 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||