Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
Abeg, na wu dey train Midfieldas here, make una elp me train my newly acquired RIM, on the pitch, not in d kitchen or dressin room ..! | 02/01/2013 10:28 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: elfolksy said: Whatamidoinghere said: I don get my own ooooh. http://en3.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=8030335 So u beat me to that guy, hmm. Congratz! You dey target also? Na 21:57 Ghana tym where i start dey send my bid Lol. i think the speed of the network made the difference. Just 10sec, and the guy is gone. |
02/01/2013 11:05 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Abeg, na wu dey train Midfieldas here, make una elp me train my newly acquired RIM, on the pitch, not in d kitchen or dressin room ..! hahahahahaha,i got you.....100%motivation |
02/01/2013 11:07 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Abeg, na wu dey train Midfieldas here, make una elp me train my newly acquired RIM, on the pitch, not in d kitchen or dressin room ..! hahahahahaha,i got you.....100%motivation You wan elp me train am ni ? |
02/01/2013 11:11 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Abeg, na wu dey train Midfieldas here, make una elp me train my newly acquired RIM, on the pitch, not in d kitchen or dressin room ..! hahahahahaha,i got you.....100%motivation You wan elp me train am ni ? nah,i wan eat am,sarcasm |
02/01/2013 12:25 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Abeg, na wu dey train Midfieldas here, make una elp me train my newly acquired RIM, on the pitch, not in d kitchen or dressin room ..! hahahahahaha,i got you.....100%motivation You wan elp me train am ni ? nah,i wan eat am,sarcasm .!.. |
02/01/2013 13:03 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
al of una b ole | 02/01/2013 13:07 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: al of una b ole you no sign ni, abi u no knw ? |
02/01/2013 13:11 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
i no want | 02/01/2013 13:18 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
400 tinz | 02/01/2013 13:20 |
- Div/Gr | ||