Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
orchmaan said: i no want e no be say u no want, talk say u no get. |
02/01/2013 13:22 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: i no want Liar, abi u were unlucky |
02/01/2013 13:23 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
i get gud tim my junior dy com up in short i get plans 4 2moro | 02/01/2013 13:26 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
make @ even stop dis stealin | 02/01/2013 13:27 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: i get gud tim my junior dy com up in short i get plans 4 2moro Mtcheeew! Wu no get plans. |
02/01/2013 13:29 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
c hw al of una dy hapi | 02/01/2013 13:29 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: make @ even stop dis stealin Dem steal ur playa ni ! |
02/01/2013 13:30 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
so na ur plan to take oda pips playa shey | 02/01/2013 13:31 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: c hw al of una dy hapi New year tinz* na, shey u dey yppah ni hahahaha! |
02/01/2013 13:31 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
if u want my playas u most pay big | 02/01/2013 13:32 |
- Div/Gr | ||