Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
U knw say, wen sumtin sure 4 me die, na wen i dey make mouth pass. As 4 chika, na by d way | 17/12/2012 06:20 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Dem go dey manipulate effort wit u ni jare. U c sey u sef no gud. Dis guys owes me nuffin les dan 3 - 0. Midd,take it easy na... Stubborn opponents..with that there rubbish team,they are very bad...i learnt my lesson.its a mistake tactical wise...both have high profile offside trap. The first reduced my chance of promotion very well..beat me once,drew other...second denies it when am 1 point closewith a draw... http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=16096 http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=10256 |
17/12/2012 06:23 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: U knw say, wen sumtin sure 4 me die, na wen i dey make mouth pass. As 4 chika, na by d way what of me |
17/12/2012 06:30 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Midd,take it easy na... Stubborn opponents..with that there rubbish team,they are very bad...i learnt my lesson.its a mistake tactical wise...both have high profile offside trap. The first reduced my chance of promotion very well..beat me once,drew other...second denies it when am 1 point closewith a draw... http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=16096 http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=10256 Edited by Oyewale 17-12-2012 06:19 u guyz even watch ya matches and dat of ya opponent. Me never even watch ma match nt even once.... If my goalkeeper runs about da field naked, me no know, or ma cf is a defender helping ma opponent in defending, i got no idea. So how do i survive ni? |
17/12/2012 06:31 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: U knw say, wen sumtin sure 4 me die, na wen i dey make mouth pass. As 4 chika, na by d way what of me Worefa, buh u no match 4 me either |
17/12/2012 06:31 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: Dem go dey manipulate effort wit u ni jare. U c sey u sef no gud. Dis guys owes me nuffin les dan 3 - 0. Midd,take it easy na... Stubborn opponents..with that there rubbish team,they are very bad...i learnt my lesson.its a mistake tactical wise...both have high profile offside trap. The first reduced my chance of promotion very well..beat me once,drew other...second denies it when am 1 point closewith a draw... http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=16096 http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=10256 my opponents complain a bit of my offside trap,but this guys...na die o.. |
17/12/2012 06:32 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: U knw say, wen sumtin sure 4 me die, na wen i dey make mouth pass. As 4 chika, na by d way what of me Worefa, buh u no match 4 me either hahahahahahaha......your heart beat,i can hear it from here,kpi kpi kpi....be bold now,you have a good squad no prob about that,but dont think you cant be sundried,just like lafun |
17/12/2012 06:36 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: u guyz even watch ya matches and dat of ya opponent. Me never even watch ma match nt even once.... If my goalkeeper runs about da field naked, me no know, or ma cf is a defender helping ma opponent in defending, i got no idea. So how do i survive ni? I hav only watchd d simulation lyk 4tyms only till nao, i dey talentd. . I get foresight |
17/12/2012 06:36 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: U knw say, wen sumtin sure 4 me die, na wen i dey make mouth pass. As 4 chika, na by d way what of me Worefa, buh u no match 4 me either hahahahahahaha......your heart beat,i can hear it from here,kpi kpi kpi....be bold now,you have a good squad no prob about that,but dont think you cant be sundried,just like lafun Hahahahahaha! No b only lafun, u no lyk gbehgiri. If i catch u next season, u go hear wehn! |
17/12/2012 06:39 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: chikaotuu said: u guyz even watch ya matches and dat of ya opponent. Me never even watch ma match nt even once.... If my goalkeeper runs about da field naked, me no know, or ma cf is a defender helping ma opponent in defending, i got no idea. So how do i survive ni? I hav only watchd d simulation lyk 4tyms only till nao, i dey talentd. . I get foresight forget jor..no dey bobo us for here...talen what..foreseit.rubbish... |
17/12/2012 06:40 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||