Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: midd said: chikaotuu said: Midd thank ya God dat we re abt crossing over. If nt eeh? Wetin 4 happen Cross over tin on ma mind. Get behind me! Packwell djooor! |
31/12/2012 21:13 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: midd said: chikaotuu said: Midd thank ya God dat we re abt crossing over. If nt eeh? Wetin 4 happen Cross over tin on ma mind. Get behind me! I go dey beside you man. |
31/12/2012 21:16 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: chikaotuu said: midd said: chikaotuu said: Midd thank ya God dat we re abt crossing over. If nt eeh? Wetin 4 happen Cross over tin on ma mind. Get behind me! Packwell djooor! lolx hahahaha midd don turn devil hahahaha |
31/12/2012 21:17 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Guy, we b padis. If una don c team una go devow, abeg share wit us o | 31/12/2012 21:19 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
I sure say Midd n him boiz de go shayo 2nyt cos dem no get opponent 2moro! | 31/12/2012 21:21 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: I sure say Midd n him boiz de go shayo 2nyt cos dem no get opponent 2moro! I get na, na Div6 and also a new manager. I cant kill my sef jare |
31/12/2012 21:22 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: I sure say Midd n him boiz de go shayo 2nyt cos dem no get opponent 2moro! I get na, na Div6 and also a new manager. I cant kill my sef jare baba mi na sooo u no surpose die u wey neva chop life |
31/12/2012 21:27 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Guy, we b padis. If una don c team una go devow, abeg share wit us o share wetin wit u |
31/12/2012 21:28 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: midd said: Guy, we b padis. If una don c team una go devow, abeg share wit us o share wetin wit u Abeg na, u no fit sign dem finish na |
31/12/2012 21:30 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: midd said: elfolksy said: I sure say Midd n him boiz de go shayo 2nyt cos dem no get opponent 2moro! I get na, na Div6 and also a new manager. I cant kill my sef jare baba mi na sooo u no surpose die u wey neva chop life Na so! |
31/12/2012 21:31 |
- Div/Gr | ||