Go to page 1 ... 373, 374, 375, 376, 377, 378, 379 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Juhulius said:
Oyewale said:
Juhulius said:
Oyewale said:
Juhulius said:
Oyewale said:
Hey......rubbish talk from bird's mouth

dat one na for chika ba?

hahahahahahahahahaha youuuu

hahahahahahahahahahahha me ke?

na so dem dey repent.......even i dont know what you are talking about,please,whats OK and OB

the engineer u wan use brain 4 me ba? Kk put O infornt of the two word and let us c wat e go give us

Shey bi na in front. OOK and OOB. Olodo b oye, juhu, and chika

midd ogbadun sey na insyd mouth u dey put ur OK......so y u go con spell am OOK nd OOB abege ooooooooo
31/12/2012 21:04
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Joke tinz*
The moment afta tellin Armed robber you dont hav a fone, den ur fone rings "Ebami kiigbe ole,
ole, ole, ole o", RIP bro
31/12/2012 21:05
  - Div/Gr
Username
9897 msgs.
Golden Ball
Juhulius said:
Whatamidoinghere said:
Hey you guys you never go go church ni? Today be last day ooooooooooooh.

na church i dey but na 11pm we go start service

Ni na church you dey browse 4? You don make addicted toooo much.
31/12/2012 21:05
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Midd thank ya God dat we re abt crossing over. If nt eeh? 31/12/2012 21:08
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Joke tinz*
The moment afta tellin Armed robber you dont hav a fone, den ur fone rings "Ebami kiigbe ole,
ole, ole, ole o", RIP bro

baba me na die be dat den go beat u eeh devil sef go pity you
31/12/2012 21:09
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
Midd thank ya God dat we re abt crossing over. If nt eeh?

Wetin 4 happen

31/12/2012 21:10

Lolx
31/12/2012 21:11
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
Whatamidoinghere said:
Juhulius said:
Whatamidoinghere said:
Hey you guys you never go go church ni? Today be last day ooooooooooooh.

na church i dey but na 11pm we go start service

Ni na church you dey browse 4? You don make addicted toooo much.

baba me no b my fault abi wetin man go do
31/12/2012 21:11
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
midd said:
chikaotuu said:
Midd thank ya God dat we re abt crossing over. If nt eeh?

Wetin 4 happen

Cross over tin on ma mind. Get behind me!
31/12/2012 21:11
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 373, 374, 375, 376, 377, 378, 379 ... 503
376