Go to page 1 ... 324, 325, 326, 327, 328, 329, 330 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
2484 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
Yeah....juhulius....goodluck man...its not easy,congrat...

i finished.3rd..with 91points...thanks midd,better luck next season

bro u get mouth die i c your work ooo
24/12/2012 23:53
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Juhulius said:

my work,whats that please

midd,mind yourself
24/12/2012 23:58
  🦊3773™ - Div2/Gr1

has u trash ur fellow man lolx
25/12/2012 00:00
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Abeg Oye, wetin i do again. U dey vex u no qualify ni 25/12/2012 00:01
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy

midd!!
25/12/2012 00:04
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy

midd!!

Talk na, i wan ear ur voice
25/12/2012 00:06
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Oyewale said:
Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy

midd!!

Talk na, i wan ear ur voice

that yeye boi go cme here con dey brag ....hmmmm .....so he go chop am .......lolx .....but oye u no good
25/12/2012 00:07

Na wu b d yeye fellow o?
25/12/2012 00:09
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Juhulius said:
midd said:
Oyewale said:
Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy

midd!!

Talk na, i wan ear ur voice

that yeye boi go cme here con dey brag ....hmmmm .....so he go chop am .......lolx .....but oye u no good

haahaa,why na....thats no bad...just 1:3...

Not serious midd...not your fault..
25/12/2012 00:10
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Juhulius said:
midd said:
Oyewale said:
Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy

midd!!

Talk na, i wan ear ur voice

that yeye boi go cme here con dey brag ....hmmmm .....so he go chop am .......lolx .....but oye u no good

Na wu b d yeye fellow o?

chika ni
25/12/2012 00:11

327