Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Juhulius said: Guy how we wan do this issue of GB we need to do sometin abi wetin una think sha, u dey get promotion u still dey talk GB? Dem go give u GB for that promotion tinz man. No mind am, he get kokoro 4 hin eye ![]() ![]() ![]() |
24/12/2012 23:14 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Whatamidoinghere said: Juhulius said: Guy how we wan do this issue of GB we need to do sometin abi wetin una think sha, u dey get promotion u still dey talk GB? Dem go give u GB for that promotion tinz man. No mind am, he get kokoro 4 hin eye ![]() ![]() ![]() you no see say hin no fit talk again? He don turn dump straight ooooooh Lol. ![]() |
24/12/2012 23:17 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Will collect 150GB 8p but dat one no go reach me i wan improve my coach wey dey 85% ![]() |
24/12/2012 23:19 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Will collect 150GB 8p but dat one no go reach me i wan improve my coach wey dey 85% ![]() Wait till u acquire +89%. |
24/12/2012 23:22 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Juhulius said: Will collect 150GB 8p but dat one no go reach me i wan improve my coach wey dey 85% ![]() Wait till u acquire +89%. bro wen will that be me don spent moni to upgrad am reach 85% na 83% b4 |
24/12/2012 23:26 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: midd said: Juhulius said: Will collect 150GB 8p but dat one no go reach me i wan improve my coach wey dey 85% ![]() Wait till u acquire +89%. bro wen will that be me don spent moni to upgrad am reach 85% na 83% b4 B patient ![]() |
24/12/2012 23:27 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Juhulius said: midd said: Juhulius said: Will collect 150GB 8p but dat one no go reach me i wan improve my coach wey dey 85% ![]() Wait till u acquire +89%. bro wen will that be me don spent moni to upgrad am reach 85% na 83% b4 B patient ![]() ![]() ![]() ![]() |
24/12/2012 23:28 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Lolx!. Execute ur plan den. Dont say i didnt tell u oo! | 24/12/2012 23:30 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Yeah....juhulius....goodluck man...its not easy,congrat...![]() ![]() |
24/12/2012 23:51 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
![]() ![]() |
24/12/2012 23:53 |
- Div/Gr | ||