Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
3631 msgs.
Best scorer
|
midd said: Wokrit Villas-Boas said: midd said: Playing my arch rival today. Rivalry since Div 4, we met last season SC. In short, we hav met 5tyms -fwendlies, 2day wil b d 6th, i only won 1ce, na beatin d guy jes dey beat me since. Make una elp me pray 4 systm glish in my favour o u knw say I get Magic pass Merlin if I say U go win, u will win. But if I say... U knw d rest na. Abeg, gimme 1 spell. Make d guy playas, especiallx him keepa, make dey jes dey pas d ball to my strikers, na beg i dey beg o which time th match go start? |
17/11/2012 08:23 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
3:40pm Naija tym Edited by midd 17-11-2012 09:02 |
17/11/2012 09:02 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Damn, i thought i can get him with the last minute bid but i failed as my 17m was outbid. Damn that dude. http://en3.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=11510364 | 17/11/2012 09:05 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
D playa is bak on auction, u are given anoda chance | 17/11/2012 09:08 |
- Div/Gr | ||
3631 msgs.
Best scorer
|
midd said: D playa is bak on auction, u are given anoda chance back on auction for 34m. Lack of GB. Damn.. |
17/11/2012 09:26 |
- Div/Gr | ||
3631 msgs.
Best scorer
|
midd said: 3:40pm Naija tym Edited by midd 17-11-2012 09:02 if u sabi pronounce this toh- tghkjfhyuqwrtdgfmdkjuqwtiogfnmahgasfiuwtazbgsdiq then you've won 5-0!! |
17/11/2012 09:27 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Wokrit Villas-Boas said: midd said: 3:40pm Naija tym if u sabi pronounce this toh- tghkjfhyuqwrtdgfmdkjuqwtiogfnmahgasfiuwtazbgsdiq then you've won 5-0!! Hahahahahahahaha..! Merlin own no hard lyk dis o i don die. Hahahaha! |
17/11/2012 11:08 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
The spell iz really workin 4 u in ur Div oo hahahaha! |
17/11/2012 11:12 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Wokrit Villas-Boas said: midd said: D playa is bak on auction, u are given anoda chance back on auction for 34m. Lack of GB. Damn.. Ehya! |
17/11/2012 11:14 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
midd said: The spell iz really workin 4 u in ur Div oo hahahaha! wokrit said: if u sabi pronounce this toh- tghkjfhyuqwrtdgfmdkjuqwtiogfnmahgasfiuwtazbgsdiq then you've won 5-0!! Hw i go knw if am correct wit d pronounciation ? |
17/11/2012 11:20 |
- Div/Gr | ||