Go to page 1 ... 109, 110, 111, 112, 113, 114, 115 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
3631 msgs.
Best scorer
midd said:
Naija people wit runz*, u don go runz am abi

who be d d funniest for here... Midd like say na u oooo....
17/11/2012 06:12
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Wokrit Villas-Boas said:
midd said:
Naija people wit runz*, u don go runz am abi

who be d d funniest for here... Midd like say na u oooo....

+1
17/11/2012 06:32
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
Naija people wit runz*, u don go runz am abi

Chai, u means say Naija peopl sabi run wela? Hmmm, hw many Olympic medal we get sef 4 runing......winks......
17/11/2012 06:36
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
Naija people wit runz*, u don go runz am abi

Chai, u means say Naija peopl sabi run wela? Hmmm, hw many Olympic medal we get sef 4 runing......winks......

Runz* pass runz* my broda
17/11/2012 07:14
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Wokrit Villas-Boas said:
midd said:
Naija people wit runz*, u don go runz am abi

who be d d funniest for here... Midd like say na u oooo....

Me keh!, na me dey borin pas
17/11/2012 07:15
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Playing my arch rival today. Rivalry since Div 4, we met last season SC. In short, we hav met 5tyms -fwendlies, 2day wil b d 6th, i only won 1ce, na beatin d guy jes dey beat me since. Make una elp me pray 4 systm glish in my favour o

Edited by midd 17-11-2012 07:26
17/11/2012 07:22

u knw say I get Magic pass Merlin if I say U go win, u will win. But if I say... U knw d rest na.
17/11/2012 07:35
  - Div/Gr
3631 msgs.
Best scorer
midd said:
Wokrit Villas-Boas said:
midd said:
Naija people wit runz*, u don go runz am abi

who be d d funniest for here... Midd like say na u oooo....

Me keh!, na me dey borin pas

nw sef I de laff ma!
17/11/2012 07:36
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Wokrit Villas-Boas said:
midd said:
Playing my arch rival today. Rivalry since Div 4, we met last season SC. In short, we hav met 5tyms -fwendlies, 2day wil b d 6th, i only won 1ce, na beatin d guy jes dey beat me since. Make una elp me pray 4 systm glish in my favour o

u knw say I get Magic pass Merlin if I say U go win, u will win. But if I say... U knw d rest na.

Abeg, gimme 1 spell.
Make d guy playas, especiallx him keepa, make dey jes dey pas d ball to my strikers,
na beg i dey beg o
17/11/2012 07:46
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Wokrit Villas-Boas said:
midd said:
Wokrit Villas-Boas said:
midd said:
Naija people wit runz*, u don go runz am abi

who be d d funniest for here... Midd like say na u oooo....

Me keh!, na me dey borin pas

nw sef I de laff ma!

Lolx!
17/11/2012 07:47

112