Forum » Off-topic » Nigerian managers only!!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
I dont train GK either, dats y i wan jes release am . If u want him, jes say | 23/10/2012 10:40 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
fonzy shey bcos say u wan sell ur players we don turn ur favourite nigerians. Hehehehe marketin | 23/10/2012 10:56 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Lolx, na so! He tink say dis place na dumping ground.. |
23/10/2012 11:11 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
men d league wen i dy hard o | 23/10/2012 11:14 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: men d league wen i dy hard o Den wetin u go talk 4 ma own league na? |
23/10/2012 11:22 |
- Div/Gr | ||
Username
233 msgs.
Substitute
|
xup chika, how you dey | 23/10/2012 11:24 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Will u both stop dat una neva reach mid-season, u talk say league hard. Edited by midd 23-10-2012 11:26 |
23/10/2012 11:24 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
u own beta d person wen dy top is beatable my own league guys men dy top no va loose at all | 23/10/2012 11:26 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: u own beta d person wen dy top is beatable my own league guys men dy top no va loose at all U can still fight to stay in Div 4 na.., betta luck nexp season |
23/10/2012 11:27 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Demola09 said: xup chika, how you dey am gud oooo. How ya team na? |
23/10/2012 11:28 |
- Div/Gr | ||