Forum » Foro Liga League of extra ordinary men(L.E.M)seaso » (L.E.M)CHATrOoM | Date | |
---|---|---|
Username
1898 msgs.
International
|
CARLOS PACK said: fharbest1 said: CARLOS PACK said: If you need player DM me. Na all player you get and wan sell abeg go sleep jhoor, if you want DM me na free hostile with lower price. Okay bye 👋 |
25/05/2019 11:20 |
- Div/Gr | ||
Username
114 msgs.
Substitute
|
Just reading comment....... | 25/05/2019 11:22 |
- Div/Gr | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
shegzy fc said: Just reading comment....... read wella oooo |
25/05/2019 11:23 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
1898 msgs.
International
|
http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=28579636 I'm selling him next season. Anyone who's ready to pay 150m with negotiation should DM |
25/05/2019 11:23 |
- Div/Gr | ||
Username
1898 msgs.
International
|
CARLOS PACK said: shegzy fc said: Just reading comment....... read wella oooo Lol 😂 pesin plenty for this life wetin be I dey read comments |
25/05/2019 11:24 |
- Div/Gr | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
Mr Favourite said: CARLOS PACK said: shegzy fc said: Just reading comment....... read wella oooo Lol 😂 pesin plenty for this life wetin be I dey read comments lolss i wonder ooo. |
25/05/2019 11:25 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
114 msgs.
Substitute
|
japa... | 25/05/2019 11:25 |
- Div/Gr | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
shegzy fc said: japa... bros abeg go sleep. |
25/05/2019 11:26 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
114 msgs.
Substitute
|
CARLOS PACK said: shegzy fc said: japa... bros abeg go sleep. Sleep ke! na hustle sure pass, or na EARTH 2 u dey, u no see say na morning we dey |
25/05/2019 11:27 |
- Div/Gr | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
shegzy fc said: CARLOS PACK said: shegzy fc said: japa... bros abeg go sleep. Sleep ke! na hustle sure pass, or na EARTH 2 u dey, u no see say na morning we dey eyes they pain you ni |
25/05/2019 11:28 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||