Forum » Foro Dv6/Gr500 » Expendables Daily News Forum. | Date | |
---|---|---|
Username
3962 msgs.
Best scorer
|
wat is the magic word | 12/09/2015 10:52 |
- Div/Gr | ||
Username
910 msgs.
MVP of the game
|
porschewayne said: guy i still dey outside, wetin make i do run for ya lyf |
12/09/2015 10:57 |
- Div/Gr | ||
Username
910 msgs.
MVP of the game
|
porschewayne said: wat is the magic word i love you i guess |
12/09/2015 10:59 |
- Div/Gr | ||
Username
3962 msgs.
Best scorer
|
my i-phone 6 dy with am. | 12/09/2015 10:59 |
- Div/Gr | ||
Username
910 msgs.
MVP of the game
|
o boi | 12/09/2015 11:01 |
- Div/Gr | ||
Username
3962 msgs.
Best scorer
|
i go enter inside nw, tell am say i go shit, collect my iphone, tell am this "U BE SCAMMER" | 12/09/2015 11:03 |
- Div/Gr | ||
Username
910 msgs.
MVP of the game
|
she go pay all her money be that | 12/09/2015 11:08 |
- Div/Gr | ||
Username
3962 msgs.
Best scorer
|
i don enter bike sef, i don dey reach house. | 12/09/2015 11:13 |
- Div/Gr | ||
Username
910 msgs.
MVP of the game
|
nice | 12/09/2015 11:16 |
- Div/Gr | ||
Username
3962 msgs.
Best scorer
|
phranklaw said: nice |
12/09/2015 11:17 |
- Div/Gr | ||