| Forum » Foro Dv5/Gr200 » {U.M}>>UNITING MANAGERS GROUP GENERAL FORUM WE ARE THE EGGS THAT BREAK STO... | Date | |
|---|---|---|
| 
		 Username 
		3121 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 $makopolo$ said: Then go ahead, cos u have rank u think u can use it 2 just du wicked tins den du it watin u dey fear for?..una get equal rit 4 dis game o..clear ur mind n come out boldly. Nobody b anybody boss 4 hre even @ self no fit do anyhow bcoz dey no fit lose 1 manager dem dey find more. So bro, don't get intimidated!  | 
	23/02/2015 12:09 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5651 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	@Joelman, if farjoe is nt a bad n wicked guy, den y did e make a suggestion 2 remove me as u.m announcer witout any fault?????? | 23/02/2015 12:14 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		543 msgs. 
		MVP of the game 
		
	 | 
	
		 olustory said: $makopolo$ said: Then go ahead, cos u have rank u think u can use it 2 just du wicked tins den du it watin u dey fear for?..una get equal rit 4 dis game o..clear ur mind n come out boldly. Nobody b anybody boss 4 hre even @ self no fit do anyhow bcoz dey no fit lose 1 manager dem dey find more. So bro, don't get intimidated! Don't u know that its in SM rule that U should not abuse you co managers or course any trouble in d forum.  | 
	23/02/2015 12:16 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5651 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	@Olustory me don talk my mynd i no dey fear d guy e just dey brag, if farjoe tinks dat he can make oda managas fear, make im 4get no b me he fit du dat 1 | 23/02/2015 12:17 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5651 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	@Olustory me don talk my mynd i no dey fear d guy e just dey brag, if farjoe tinks dat he can make oda managas fear, make im 4get no b me he fit du dat 1 | 23/02/2015 12:17 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		543 msgs. 
		MVP of the game 
		
	 | 
	
		 $makopolo$ said: @Joelman, if farjoe is nt a bad n wicked guy, den y did e make a suggestion 2 remove me as u.m announcer witout any fault?????? If u are in his position u may do more than that nd he never do any in wich up to that level , u raise this matter up too much or are u fighting b4, I don't expect u do this.  | 
	23/02/2015 12:20 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5651 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	Hey joelman am raisin d mata up 2 dat level bcos farjoe neva admit dat he did a wrong tin dat my reason 4 dowin dat | 23/02/2015 12:26 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		543 msgs. 
		MVP of the game 
		
	 | 
	
		 $makopolo$ said: Hey joelman am raisin d mata up 2 dat level bcos farjoe neva admit dat he did a wrong tin dat my reason 4 dowin dat But I never see any wronge things he did.  | 
	23/02/2015 12:35 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5651 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	Wen he said makôpolo z nt capable of his post, and e did nt gv me any msg 2 pas acros dat i did nt du and i always comment here always xo hw did i break d rule as a staff, wen last did u c d u.m lawyer comment here,? Farjoe no c dat 1 o, na me im dey c #w | 23/02/2015 12:58 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		3121 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 $makopolo$ said: Wen he said makôpolo z nt capable of his post, and e did nt gv me any msg 2 pas acros dat i did nt du and i always comment here always xo hw did i break d rule as a staff, wen last did u c d u.m lawyer comment here,? Farjoe no c dat 1 o, na me im dey c #w forget abeg  | 
	23/02/2015 13:39 | 
| - Div/Gr | ||