| Forum » Foro Liga Astro Great Pl (champion)*14#1 » astro great pl registraton | Date | |
|---|---|---|
| Username 964 msgs. MVP of the game | and he no sabi any thing o and he go dey fumble | 01/02/2015 13:53 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 5195 msgs. Golden Ball | he just dy in gud form this season dat y. | 01/02/2015 13:55 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 964 msgs. MVP of the game | last season nerry just dey lash am | 01/02/2015 13:58 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 5195 msgs. Golden Ball | were nerry dy sef ma yab am small.? | 01/02/2015 14:00 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 964 msgs. MVP of the game | he still dey church | 01/02/2015 14:02 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 6 msgs. Cadet | Up fellaini | 01/02/2015 14:04 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 5195 msgs. Golden Ball | lol tell am say I greet am o! wu b dis one wey dy shout up Fellini here??? | 01/02/2015 14:05 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 964 msgs. MVP of the game | shabi na u | 01/02/2015 14:06 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 6 msgs. Cadet | Pls am new here loan me players | 01/02/2015 14:08 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 5195 msgs. Golden Ball | no be me o! | 01/02/2015 14:09 | 
| - Div/Gr | ||