| Forum » Foro Liga Astro Great Pl (champion)*14#1 » astro daily news | Date | |
|---|---|---|
| 
		 Username 
		2322 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 FISCAL10 said: DAT your streak na me go end am go read psalm 23  | 
	24/01/2015 14:04 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5195 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	history go repeat itself | 24/01/2015 14:05 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2322 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 FISCAL10 said: history go repeat itself go read psalm 23  | 
	24/01/2015 14:06 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5195 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		oga dy your lane jor  psalm kor proverb nii  | 
	24/01/2015 14:06 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5195 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		oya fella  make we beat any body wey win go collect the player wey e want from the person wey looose  | 
	24/01/2015 14:08 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2322 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 FISCAL10 said: oga dy your lane jor psalm kor proverb nii shey bi u won beat me.una papa self wey b espana i beat am 4 friendly.  | 
	24/01/2015 14:08 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2322 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 FISCAL10 said: oya fella make we beat any body wey win go collect the player wey e want from the person wey looose agreed.but if i beat u nd u no gv me.i go report u ooo.  | 
	24/01/2015 14:09 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2322 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 m.fellaini said: FISCAL10 said: oya fella make we beat any body wey win go collect the player wey e want from the person wey looose agreed.but if i beat u nd u no gv me.i go report u ooo. i day pity u ooo.neri self go beg 4 u.but i no agree  | 
	24/01/2015 14:13 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5195 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		lol | 
	24/01/2015 14:20 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5195 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		fellla!!!  yu funny sha  | 
	24/01/2015 14:21 | 
| - Div/Gr | ||