Go to page 1 ... 159, 160, 161, 162, 163, 164, 165 ... 510
  Forum » Foro Dv5/Gr200 » {U.M}>>UNITING MANAGERS GROUP GENERAL FORUM  WE ARE THE EGGS THAT BREAK ST... Date
Username
3602 msgs.
Best scorer
dis young man promise beat me for my SUCKSIRO you people help beg him but as me na system both i dey play with

http://en.strikermanager.com/partido.php?id=17639478
16/12/2014 08:24
  - Div/Gr
Username
3602 msgs.
Best scorer
FAR JOE said:
dele1 said:
avengers said:
Iju captain said:
who dare to challenge me for friendly game, I no send o,only the presido I fear o

pErson wEy beat Presido nKo

who fit beat me o?

our formmer president bimbim007 go beat u 10 zero

dele fit win sha if him fit beat divion 2manager
16/12/2014 08:29
  - Div/Gr
Username
4424 msgs.
Best scorer
FAR JOE said:

congrate you don beat system both

na wetin i deY teall am B dat
16/12/2014 08:33
  - Div/Gr
Username
3602 msgs.
Best scorer
$makopolo$ said:
dele1 said:
$makopolo$ said:
Farjoe, dele ansa my ques.

wot is ur qustion?

Wat traini wil make both midfield n fwrd train 2geda at d same tym

mix there train up now you be training strikers 2days midf 2days or 3 3days you can also be traing them 1weeks for strikers 1wks for midfd any 1u like they will stil grow well if u hav a betta coach but it the gap should not be more than a 1wk

Edited by FAR JOE 16-12-2014 08:39
16/12/2014 08:34
  - Div/Gr
Username
4424 msgs.
Best scorer
FAR JOE said:
dis young man promise beat me for my SUCKSIRO you people help beg him but as me na system both i dey play with

http://en.strikermanager.com/partido.php?id=17639478

lol. . . . . . . . .
16/12/2014 08:34
  - Div/Gr
Username
3602 msgs.
Best scorer
avengers said:
FAR JOE said:

congrate you don beat system both

na wetin i deY teall am B dat

and him dey hapi say him team way d owner no even use am 1day no players for the team as UM TOP 1 u supose give like 90 highte 20 lowest
16/12/2014 08:37
  - Div/Gr
Username
1294 msgs.
International

u dont ashame of urself, joel jst join sm toward d end of last season, he beats most of our long serve um member here includin our director. Nd he is our top 1, with dat squard we should ashame of our self.
16/12/2014 09:18
  - Div/Gr
Username
1303 msgs.
International
Xup guys 16/12/2014 09:34
  - Div/Gr
Username
4424 msgs.
Best scorer
dele1 said:
FAR JOE said:
avengers said:
FAR JOE said:

congrate you don beat system both

na wetin i deY teall am B dat

and him dey hapi say him team way d owner no even use am 1day no players for the team as UM TOP 1 u supose give like 90 highte 20 lowest

u dont ashame of urself, joel jst join sm toward d end of last season, he beats most of our long serve um member here includin our director. Nd he is our top 1, with dat squard we should ashame of our self.

Buh E nO beaT me nA
16/12/2014 09:34
  - Div/Gr
Username
1294 msgs.
International
were u not in div6? Wot make not 2 have 100% streak? 16/12/2014 09:39
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 159, 160, 161, 162, 163, 164, 165 ... 510
162