Forum » Foro Dv5/Gr200 » {U.M}>>UNITING MANAGERS GROUP GENERAL FORUM WE ARE THE EGGS THAT BREAK ST... | Date | |
---|---|---|
Username
5651 msgs.
Golden Ball
|
ELUKU1 said: i dnt nid 2 tok much,time will tell,guys b patient. Eluku na mouth u get, if a catch u once, u no go fit login 4 one month |
15/12/2014 15:16 |
- Div/Gr | ||
Username
1303 msgs.
International
|
ELUKU1 said: pressy,u kno me naw....i beg tell ur boiz who i b U ar notin |
15/12/2014 15:17 |
- Div/Gr | ||
Username
1294 msgs.
International
|
ELUKU1 said: i dnt nid 2 tok much,time will tell,guys b patient. wait until asen wenga beat morihno b4 u can beat me, unles messi scored chelsea in his life tym. |
15/12/2014 15:17 |
- Div/Gr | ||
Username
418 msgs.
First-team player
|
uu,c managers wey dey top u 4 ur league | 15/12/2014 15:17 |
Salzburg™ - Div4/Gr58 | ||
Username
1303 msgs.
International
|
ELUKU1 said: uu,c managers wey dey top u 4 ur league Ye wetin apen |
15/12/2014 15:18 |
- Div/Gr | ||
Username
418 msgs.
First-team player
|
manager,u go hear | 15/12/2014 15:18 |
Salzburg™ - Div4/Gr58 | ||
Username
418 msgs.
First-team player
|
u no fit promote 4 dat league,naa waa | 15/12/2014 15:19 |
Salzburg™ - Div4/Gr58 | ||
Username
1294 msgs.
International
|
ELUKU1 said: uu,c managers wey dey top u 4 ur league wich 1 u fit beat among them o? |
15/12/2014 15:19 |
- Div/Gr | ||
Username
5651 msgs.
Golden Ball
|
Eluku mr mouth | 15/12/2014 15:19 |
- Div/Gr | ||
Username
1303 msgs.
International
|
ELUKU1 said: manager,u go hear Don't u no our.league is d most toughest league in dv5 |
15/12/2014 15:21 |
- Div/Gr | ||