| Forum » Foro Dv6/Gr262 » Heroes Futball Manager call-back trial | Date | |
|---|---|---|
| 
		 Username 
		5280 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 Emeliefc said: @rccg and co-,please do not spoil me and also there are children in the room(opeyemi,vicflo,ebenza etc. My eyes don c plenty 4 forum..  | 
	29/05/2014 10:27 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5280 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 RCCG said: Emeliefc said: @rccg and co-,please do not spoil me and also there are children in the room(opeyemi,vicflo,ebenza etc. Lol..lwkmd.... U no say me b holy elm nw... But wu tell u say ebenza and vicflo naaa novice expecially dat ebenza wey sabi nak from front and bk...lol Haaa,where u c him?  | 
	29/05/2014 10:28 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5280 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 Three Crown said: Jesuuuuuu.. Emelie u wey be say ur story na headline for town.. U won come dey form Woli agba for hia Emelie 2? Abeg bro gist me  | 
	29/05/2014 10:29 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5433 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	2more pages | 29/05/2014 10:30 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5280 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 Emeliefc said: Three Crown said: Jesuuuuuu.. Emelie u wey be say ur story na headline for town.. U won come dey form Woli agba for hia i am the assistant pastor o. Assistant pastor 4 claim girls adventist  | 
	29/05/2014 10:30 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5280 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	Na RCCG i dey always tnk say em be baba 4 dis kind sturf,i no knw he get many assistant lyk dis | 29/05/2014 10:33 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5280 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 Emeliefc said: RCCG said: Three Crown said: Jesuuuuuu.. Emelie u wey be say ur story na headline for town.. U won come dey form Woli agba for hia Lol... Dont mind him, hin no no say i don com hin town b4.... very soon we go cast all d news abt u on dis great forum..lol.. As u take dey giv all gurls belle 4 ur side as if naa injection u dey give dem...lol i am known very wel in my area as a saint Lol key tnz boss  | 
	29/05/2014 10:34 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5280 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 RCCG said: Emeliefc said: Three Crown said: I heard people calling him tutor d oda day we travelled to his syd... So i later do research on d name and i was told he is a sex tutor... He dey tutor wella on bed... Both day and night i dnt talk to girls coz they re #evil. I do nt talk to gurls too cuz i believ dey re evils but u shld deny d fact dat u move around with ladies... I mean does mature gurls wit big UKWU....haaaaaaaaaaa eme + lie = emelie Lolz..Gud 4matn  | 
	29/05/2014 10:36 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5280 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 Emeliefc said: @RCCG,you don spoil o.hw did u come by to know UKWU Lol..emelie saint knw ukwu  | 
	29/05/2014 10:37 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		5433 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 Vicflo said: RCCG said: Emeliefc said: Three Crown said: I heard people calling him tutor d oda day we travelled to his syd... So i later do research on d name and i was told he is a sex tutor... He dey tutor wella on bed... Both day and night i dnt talk to girls coz they re #evil. I do nt talk to gurls too cuz i believ dey re evils but u shld deny d fact dat u move around with ladies... I mean does mature gurls wit big UKWU....haaaaaaaaaaa eme + lie = emelie Lolz..Gud 4matn  | 
	29/05/2014 10:37 | 
| - Div/Gr | ||