Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 4 | Date | |
---|---|---|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Lolz! | 22/01/2014 09:37 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
Wetin be Dada Jaja? | 22/01/2014 09:40 |
PSG - Div3/Gr10 | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
Ali Agharabi said: Wetin be Dada Jaja? Dada-ric Rich man |
22/01/2014 09:53 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Jurgen Kloppy said: League50 said: Pls i dnt wnt to relegate oo Then join the church where i worship... We have prophet Ali Agharabi (Dada Jaja). Pastor Oyewale(Jonzing Papa) and Juhuluiz(financial Imam in the Church) *first ever* Joolabass (prayer warrior) Baddest boss and D Boss (Choir band with voice of frogs..) Me (Member without bible or offering) lolxxxx...........jurgen!!!!!!!!! |
22/01/2014 09:56 |
- Div/Gr | ||
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
Jurgen Kloppy said: Ali Agharabi said: Wetin be Dada Jaja? Dada-ric Rich man Mtchewww! Baba, I dey pray for that o! Debt dey nah; my Brazil and Argentina schools just dey runz me. Dem think say I no know the difference between 69 prog and 98 prog. My players wan dey Forbes list. Fans dey complain say rain dey beat them for my arena. Wetin I go do? And I no fit fire my 99% Guardiola, even though hin dey chop my money. |
22/01/2014 10:38 |
PSG - Div3/Gr10 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Ali Agharabi said: Jurgen Kloppy said: Ali Agharabi said: Wetin be Dada Jaja? Dada-ric Rich man Mtchewww! Baba, I dey pray for that o! Debt dey nah; my Brazil and Argentina schools just dey runz me. Dem think say I no know the difference between 69 prog and 98 prog. My players wan dey Forbes list. Fans dey complain say rain dey beat them for my arena. Wetin I go do? And I no fit fire my 99% Guardiola, even though hin dey chop my money. hahahahahahahahhahaha.......omo see gobeeeeeeeee |
22/01/2014 11:06 |
- Div/Gr | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
OLX special Word!!!!!!! Sell IT (Sell them all and Re-build). |
22/01/2014 11:12 |
- Div/Gr | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
Ali Agharabi said: Jurgen Kloppy said: Ali Agharabi said: Wetin be Dada Jaja? Dada-ric Rich man Mtchewww! Baba, I dey pray for that o! Debt dey nah; my Brazil and Argentina schools just dey runz me. Dem think say I no know the difference between 69 prog and 98 prog. My players wan dey Forbes list. Fans dey complain say rain dey beat them for my arena. Wetin I go do? And I no fit fire my 99% Guardiola, even though hin dey chop my money. Choi, na that girl don chop all your cash? Choi you know how much tithe those YBNL dey put like 800k+... Where im go? Abeg hold That imam Juhu.. Na financial guy.. Hold am |
22/01/2014 11:14 |
- Div/Gr | ||
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
Omo, guyz no dey believe person sha. *sobs | 22/01/2014 11:25 |
PSG - Div3/Gr10 | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
lolz... Mee weh don't know how to pray called prayer warrrior | 22/01/2014 11:37 |
- Div/Gr | ||