Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 4 | Date | |
---|---|---|
Username
1084 msgs.
International
|
Whatamidoinghere said: Baddest boss said: anybody wey sure of himself make e kom bet wit me, we go use recharge card, am sure chelsea wil finish atletico Na lie, Atletico na boss oo, them go kill chelsea one time. u go c na |
30/04/2014 07:20 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
I dey c u already | 30/04/2014 07:28 |
- Div/Gr | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
Baddest boss said: anybody wey sure of himself make e kom bet wit me, we go use recharge card, am sure chelsea wil finish atletico I support you man! |
30/04/2014 08:03 |
- Div/Gr | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: How i wish Pep's a** get fired For wetin ? Man which team are you surpporting self ? |
30/04/2014 08:06 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Joolabas01 said: Whatamidoinghere said: How i wish Pep's a** get fired For wetin ? Man which team are you surpporting self ? The almighty SIZELESS BARCELONA |
30/04/2014 08:07 |
- Div/Gr | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Joolabas01 said: Whatamidoinghere said: How i wish Pep's a** get fired For wetin ? Man which team are you surpporting self ? The almighty SIZELESS BARCELONA You're supporting good team and i just see reason why you wanted My Best coach get sacked so that he can come back home shey ? |
30/04/2014 08:15 |
- Div/Gr | ||
Username
4708 msgs.
Best scorer
|
who dey support Bayern , maah plank him head? | 30/04/2014 09:18 |
- Div/Gr | ||
463 msgs.
First-team player
|
mr waz said: who dey support Bayern , maah plank him head? :F |
30/04/2014 09:23 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Joolabas01 said: Whatamidoinghere said: How i wish Pep's a** get fired For wetin ? Man which team are you surpporting self ? The almighty SIZELESS BARCELONA +1 for lifeeeeeeeeeeeee!!! |
30/04/2014 09:32 |
- Div/Gr | ||
Username
4708 msgs.
Best scorer
|
whiteman said: mr waz said: who dey support Bayern , maah plank him head? :F no one go show face.... |
30/04/2014 09:33 |
- Div/Gr | ||