| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 4 | Date | |
|---|---|---|
|
Username
4708 msgs.
Best scorer
|
rexmilan said: Omo abeg make ina pity d guy small cos if him c all these comments wey dey cum frm we wey be him broda, him no gree post anytin again thru out him lifetime 4 SM. chai Na true.. okay.. me hang boot |
30/03/2014 19:33 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
mr waz said: shaches of lacasera.. now jurgen, I've forgiven the boad... hehehe Trying to figure out if he meant "Sachets of LaCasera". *starts experiment* |
30/03/2014 19:36 |
| PSG - Div3/Gr2 | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hell no! | 30/03/2014 19:38 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
rexmilan said: Omo abeg make ina pity d guy small cos if him c all these comments wey dey cum frm we wey be him broda, him no gree post anytin again thru out him lifetime 4 SM. Lord rex., na you biko! Shey make we edit all our posts? |
30/03/2014 19:39 |
| PSG - Div3/Gr2 | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Hell no! u b bad guy |
30/03/2014 19:58 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Good boy | 30/03/2014 20:13 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Good boy i hear u |
30/03/2014 20:16 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hw div 2 man,u dey feel the heat? | 30/03/2014 20:36 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
1212 msgs.
International
|
Ali Agharabi said: rexmilan said: Omo abeg make ina pity d guy small cos if him c all these comments wey dey cum frm we wey be him broda, him no gree post anytin again thru out him lifetime 4 SM. Lord rex., na you biko! Shey make we edit all our posts? Nt rili, make we just hang boot as mr waz take put am. |
30/03/2014 21:17 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2015 msgs.
Best scorer
|
Jurgen Nobert Klopp said: Dboss ,Ali and Mr Waz... You 2 have been tasked to teach that Guy... Juhu,oye,rex,baddest boss to assess his first term result... Nel Nino as principal hmmm principal....e go make sense sha i.e. if money is involved |
30/03/2014 22:02 |
| A-TEAM★★ - Div2/Gr4 | ||