| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 4 | Date | |
|---|---|---|
|
Username
1212 msgs.
International
|
Jurgen which group nd division u dey 4 ur former acct | 08/03/2014 09:01 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
5349 msgs.
Golden Ball
|
rexmilan said: Jurgen which group nd division u dey 4 ur former acct Can't remember all... Just search for real berot(team) and berot(manager) you would see islander utd |
08/03/2014 09:05 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
1212 msgs.
International
|
Jurgen, dem don reset ur team | 08/03/2014 09:14 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
5349 msgs.
Golden Ball
|
rexmilan said: Jurgen, dem don reset ur team Yes oh... |
08/03/2014 09:17 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
29 msgs.
Child's coach
|
Have hail u guyz, read ma previous msg. Can u helpout pal? | 08/03/2014 09:18 |
| ♠ Beeb21 FC™ ♠ - Div3/Gr10 | ||
|
Username
1212 msgs.
International
|
Anytym I think about d origin of this forum, I remember d Rice and Goat meat wey I tear on dat day cos dat day was #CHRISTMAS DAY | 08/03/2014 09:19 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
1212 msgs.
International
|
Jurgen Nobert Klopp said: rexmilan said: Jurgen, dem don reset ur team Yes oh... I been wan hostile ur squad nxt season |
08/03/2014 09:21 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
5349 msgs.
Golden Ball
|
habeeb said: Have hail u guyz, read ma previous msg. Can u helpout pal? yes but thats if i'm in the mood for explanations |
08/03/2014 09:22 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
1212 msgs.
International
|
800 | 08/03/2014 09:22 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
1212 msgs.
International
|
Jurgen abeg help am oh, make we use dat 1 take welcum am | 08/03/2014 09:23 |
| - Div/Gr | ||