Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 4 | Date | |
---|---|---|
Username
5349 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: kloopy sef dey vex me u tlk one english everybdy vex....u dey tlk spanish now......i wan kill a people!!!!!!!!!!!! jejejejejejejjejejejejejejejejej |
06/03/2014 11:11 |
- Div/Gr | ||
Username
5349 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Joolabas01 said: Talk with your friends now.. Oyewale, zicodinho etc... so everytin go work baba my spirit dey tell me say na u get d key for hand abi na |
06/03/2014 11:12 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
bimbim007 said: Oga don't fight bimbim baba hw u dey |
06/03/2014 11:12 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
jurgen norbert!!!!!!!!!!!!!! | 06/03/2014 11:13 |
- Div/Gr | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
Lolz... Stop wyning me jooor who am I when you bosses are there doing work may be you command that spirit to go another place or else you will be beaten in div2 mercilessly lolol | 06/03/2014 11:13 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
everbdy listen to ur name i wan mark register | 06/03/2014 11:14 |
- Div/Gr | ||
Username
1676 msgs.
International
|
I da feel ur swaga jooooooo,ori yin wa ni be! | 06/03/2014 11:14 |
- Div/Gr | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
Hmmm... You too can do so jurgen the formation maker and tactician after @bowsey | 06/03/2014 11:14 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Joolabas01 said: Lolz... Stop wyning me jooor who am I when you bosses are there doing work may be you command that spirit to go another place or else you will be beaten in div2 mercilessly lolol hahahaahahahahahahhahaha....joolabas baba i dey feel u die |
06/03/2014 11:14 |
- Div/Gr | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
New system abi '?? | 06/03/2014 11:15 |
- Div/Gr | ||