Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 3 | Date | |
---|---|---|
Username
1084 msgs.
International
|
rexmilan said: We are listening @ baddest boss rex am not a lecturer ooo, even lecturers sef no dey work again at d moment dem dey on strike Edited by Baddest boss 18-08-2013 15:08 |
18/08/2013 15:06 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Baddest boss said: rexmilan said: We are listening @ baddest boss rex am not a lecturer ooo, even lecturer sef no dey work again at d moment dem dey on strike Oooopss!!! |
18/08/2013 15:07 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
http://en.strikermanager.com/partido.php?id=13228156 dnt miss it.....hahahahahahahahahaha |
18/08/2013 15:08 |
- Div/Gr | ||
Username
1212 msgs.
International
|
Na u put them on strike | 18/08/2013 15:08 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
rexmilan said: Na u put them on strike waoooow!!! |
18/08/2013 15:10 |
- Div/Gr | ||
Username
1084 msgs.
International
|
No be me put em on strike joor, e be lyk say dem dey 2 tired 2 work na him make dem strike | 18/08/2013 15:15 |
- Div/Gr | ||
Username
1084 msgs.
International
|
About the match oyewale nd juhulius,i think i will go 4 DRAW | 18/08/2013 15:24 |
- Div/Gr | ||
Username
270 msgs.
First-team player
|
Juhulius said: i go squeez bitter leaf for oyewale face 2dy.......hahahahahahaha.........my boiz cant wait to teach him ball and tactics Juhulius i dont think oyewale will like to loss twise againts two Nigerians bc afta u na me and him 2moro |
18/08/2013 15:33 |
VICTORIA - Div3/Gr16 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Baddest boss said: About the match oyewale nd juhulius,i think i will go 4 DRAW if i hear.....i go beat am 5 0 ......hahahahahahaha |
18/08/2013 15:36 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Alistar said: Juhulius said: i go squeez bitter leaf for oyewale face 2dy.......hahahahahahaha.........my boiz cant wait to teach him ball and tactics Juhulius i dont think oyewale will like to loss twise againts two Nigerians bc afta u na me and him 2moro if he escape me abeg trash am for me |
18/08/2013 15:38 |
- Div/Gr | ||