Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 3 | Date | |
---|---|---|
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Ali Agharabi said: You can check it nah. whatever... ^_^ |
04/12/2013 20:10 |
PSG - Div3/Gr10 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Ali Agharabi said: Oyewale said: Ali Agharabi said: You can check it nah. whatever... ^_^ the richest in town |
04/12/2013 20:21 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
Oyeeee, na you ooo! I never get money take buy good GK; Even 60 avg sef. You no see my defenders? They smoke weed all day mehn. I just dey manage myself. |
04/12/2013 20:27 |
PSG - Div3/Gr10 | ||
Username
3091 msgs.
Best scorer
|
Ali Agharabi said: Oyeeee, na you ooo! I never get money take buy good GK; Even 60 avg sef. You no see my defenders? They smoke weed all day mehn. I just dey manage myself. but u get moni to d hostile |
04/12/2013 20:44 |
- Div/Gr | ||
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
As if you don't have. ^_^ Baba, you're be correct Naija guy nah... We no dey take last for anything. I could make $20 million as profit from him, and I could make $500 million as well. All na profit. E no matter the amount. Na profit I dey after. Nothing else. I just put the guy on auction while I still make my contacts. I really pray I get a good buyer. |
04/12/2013 20:51 |
PSG - Div3/Gr10 | ||
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
As Naija boys, we must make money: anyhow, anywhere, anyway, anytime. | 04/12/2013 20:52 |
PSG - Div3/Gr10 | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
heheh... Me don win by 13 0 last season | 04/12/2013 20:56 |
- Div/Gr | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
Man no deh bobo us now... You weh don hostiled such player how much GK wanna cost you but think you don't good GK for now due to your formation | 04/12/2013 21:00 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Ali Agharabi said: Oyeeee, na you ooo! I never get money take buy good GK; Even 60 avg sef. You no see my defenders? They smoke weed all day mehn. I just dey manage myself. imagine.....u think me wear tribal mark abi! |
04/12/2013 21:02 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
3439 msgs.
Best scorer
|
Oye, it's not like that nah. | 04/12/2013 21:06 |
PSG - Div3/Gr10 | ||