Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 3 | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Haykinz said: Oh! shey dat club wey bayern munich thrashed last season. i love dat game die... rejoice not over me my enemy if................ |
12/08/2013 14:43 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Abeg leave am jawe....in no sabi anitin.... | 12/08/2013 14:45 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
OFFICER EAZY:- what is your name? AKPOS:- M.P sir OFFICER EAZY:- tell me properly! AKPOS:- Michael Peter sir OFFICER EAZY:- your father's name? AKPOS:- M.P sir OFFICER EAZY:- what does that mean? AKPOS:- Moses Peter sir OFFICER EAZY:- your native place? AKPOS: M.P sir OFFICER EAZY:- is it Makurdi Purum? AKPOS:- No, Minna Port sir OFFICER EAZY:- what is your qualification? AKPOS:- M.P sir OFFICER EAZY:- (angry) what is it?! AKPOS:- Metric Pass OFFICER EAZY:- so why do you need a job? AKPOS:- M.P sir OFFICER EAZY: meaning? AKPOS:- Money Problem sir OFFICER EAZY:- what is your personality? AKPOS:- M.P sir OFFICER EAZY:- would you explain yourself and stop wasting my time? AKPOS:- Monacrotic Personality OFFICER EAZY:- I see... I will get back to you. AKPOS:- sir, how's my M.P? OFFICER EAZY:- and what's that again? AKPOS:- My Performance. OFFICER EAZY:- M.P ! AKPOS:- m.e.a.n.i.n.g? OFFICER EAZY:- Mental Problem! Gud M.P......sorry PM |
12/08/2013 15:02 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
lolzzzz.....M.P | 12/08/2013 15:03 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2078 msgs.
Best scorer
|
lol | 12/08/2013 15:10 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Akpos again? Lol | 12/08/2013 15:14 |
- Div/Gr | ||
Username
2215 msgs.
Best scorer
|
@whatamidoin so you be nigerian... Haa what a pity, well sha im so happy to meet you guys and kudos to oyewale for what you did for me | 12/08/2013 18:56 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
http://en.strikermanager.com/foros/foro.php?id=49962 | 12/08/2013 19:46 |
- Div/Gr | ||
4213 msgs.
Best scorer
|
Joolabas01 said: @whatamidoin so you be nigerian... Haa what a pity, well sha im so happy to meet you guys and kudos to oyewale for what you did for me He said he is Ghanian... |
12/08/2013 20:20 |
- Div/Gr | ||
Username
1212 msgs.
International
|
Omo wetin dey pop 4 here nah | 12/08/2013 21:48 |
- Div/Gr | ||