Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 3 | Date | |
---|---|---|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: guyz don get GBzzzzz....hmmmmm........na only me remain Best advice i can give you is get good guys which can buy GBs as close friends not just friends but CLOSE. |
12/09/2013 23:48 |
- Div/Gr | ||
3631 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: guyz don get GBzzzzz....hmmmmm........na only me remain no be only you oo |
12/09/2013 23:48 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: guyz don get GBzzzzz....hmmmmm........na only me remain abeg show me the way........i tke God beg una |
12/09/2013 23:48 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Wokrit Villas-Boas said: Juhulius said: guyz don get GBzzzzz....hmmmmm........na only me remain no be only you oo sorry think say na only me |
12/09/2013 23:49 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Juhulius said: guyz don get GBzzzzz....hmmmmm........na only me remain abeg show me the way........i tke God beg una God say make i talk u sey do fastin for 40 days and 40 nights to get 80billion GBs |
12/09/2013 23:51 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Juhulius said: Juhulius said: guyz don get GBzzzzz....hmmmmm........na only me remain abeg show me the way........i tke God beg una God say make i talk u sey do fastin for 40 days and 40 nights to get 80billion GBs ur god wicked oooooo........on top wetin? |
12/09/2013 23:53 |
- Div/Gr | ||
Username
2078 msgs.
Best scorer
|
haha,gazillions of Gbs | 12/09/2013 23:55 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Haba Jesus no do am? My God never wicked o. | 12/09/2013 23:55 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Haba Jesus no do am? My God never wicked o. ok ooo.i hear you |
12/09/2013 23:58 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Guys, when was the last time any of you steal meat from your mom's soup/stew? I did that today again Lol | 12/09/2013 23:58 |
- Div/Gr | ||