Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
---|---|---|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Lol midd don dey scare me 4 there. | 15/01/2013 13:22 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Whatamidoinghere said: Lol midd don dey scare me 4 there. haahaa,u no get any incantation ni... |
15/01/2013 13:24 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Wu will elp train or buy my 76prog LIM and 73prog RIM not even +80,too bad for ya teams....sell them...me gan am even +80 U beta packwel, u wey b say na quack playas dey ur sch no harm man....not schl,u talk sey,u wan train them,na wetin me mean be dat o.... If i train dem, i wuld sell if dem get to a gud avrg. Abi na evry manager fit buy 99prog playa ni |
15/01/2013 13:25 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Mmmm,we met again,my next SC opponent...another Nigerian Derby....defeated him in our last two meetings....we played in the same div 4 group last season.... http://en.strikermanager.com/equipo.php?id=14526 | 15/01/2013 13:26 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Lol midd don dey scare me 4 there. No mind all dis yeye pple, wey call demselves managas dem no sabi simple instruction |
15/01/2013 13:26 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Wu will elp train or buy my 76prog LIM and 73prog RIM not even +80,too bad for ya teams....sell them...me gan am even +80 U beta packwel, u wey b say na quack playas dey ur sch no harm man....not schl,u talk sey,u wan train them,na wetin me mean be dat o.... If i train dem, i wuld sell if dem get to a gud avrg. Abi na evry manager fit buy 99prog playa ni ok...me sef no get 99prog,ma highest is 94prog |
15/01/2013 13:28 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
From whch sch ? | 15/01/2013 13:29 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
midd said: From whch sch ? Ghana |
15/01/2013 13:30 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Whatamidoinghere said: Lol midd don dey scare me 4 there. No mind all dis yeye pple, wey call demselves managas dem no sabi simple instruction hahahahahaha....... |
15/01/2013 13:30 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: From whch sch ? oouch...i bought him,ma highest from schl is 85prog RM....sold to whatami |
15/01/2013 13:32 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||