Go to page 1 ... 64, 65, 66, 67, 68, 69, 70 ... 226
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 Date
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Oyewale said:
Hahahahahahaha then what next

Are u a learner

no,just want to know,what you will do
or you mean close the door and watch TV
23/01/2013 12:40
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Hahahahahaha!
Chidioke tinz* na
23/01/2013 12:42
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Hahahahahaha!
Chidioke tinz* na

hahahahahaha,then
23/01/2013 12:48
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Na so ooo! 23/01/2013 12:55
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Hey, midd.... U don spoil ooo. Abeg mi still b underage ooo 23/01/2013 12:57
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Na Sun City dem teach me oo! 23/01/2013 13:00
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Na Sun City dem teach me oo!

we no teach u reach dat stage o o o.....
23/01/2013 13:06
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2032 msgs.
Best scorer
Make una no fight oo 23/01/2013 13:11
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Na Sun City dem teach me oo!

we no teach u reach dat stage o o o.....

Haaba! U knw i b jah boi na. Since una don teach me 1 + 1 =11, me don caku say 2 + 2= 22

Edited by midd 23-01-2013 13:42
23/01/2013 13:16
  - Div/Gr
Username
9897 msgs.
Golden Ball
midd said:
Chidioke tinz*

please tell me the meaning of this please!!
23/01/2013 14:16
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 64, 65, 66, 67, 68, 69, 70 ... 226
67