Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
D Boss said: Guys may una no blame naija players na ref oh. White and black just hate naija. Na lie jare. Dose playas dey fuk up real bad |
21/01/2013 21:41 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
D Boss said: Guys may una no blame naija players na ref oh. White and black just hate naija. make una no talk dis, ref favour 9ja those hand balls 4 eighteen inside wey hin no take no be help? |
21/01/2013 21:42 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
No mind am. | 21/01/2013 21:43 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: Nigeria dey (•͡_ •͡┌П┐ up jare, how dem dey play lyk dat i sure say na bak of TV u de watch, abeg pak wel jor! Thumbs up 2 naija... |
21/01/2013 22:09 |
- Div/Gr | ||
Username
270 msgs.
First-team player
|
9ja no go eva change,always d same | 21/01/2013 22:10 |
VICTORIA - Div3/Gr16 | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Keshi, so u only brought moses only to make him warm da bench baa? Thank God me no watch da match... Chelsea already giving me a little pill of HBP.. Dont want anoda extra so d boiz wey im pak 4rm Russia com, na booth u wan mak dem de clean bah? Na evri bdy go pla d bal ne? Is he any beta dan doz dat pla 2da? |
21/01/2013 22:11 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Couldn't believe it either, Moses was on the bench whiles UCHE was blazing the ball to the stands like a 2average CF with 99 dribbling, 99 speed and 1 finishing poor from UCHE today. if d@s ur dscription of Uche, den u dnt really knw him. Check his history. Moreover Tores was bought 4 50mil, w@ has he bn doin pak wel jor |
21/01/2013 22:15 |
- Div/Gr | ||
Username
270 msgs.
First-team player
|
Lets support them,d team go stil gel wel | 21/01/2013 22:16 |
VICTORIA - Div3/Gr16 | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Alistar said: 9ja no go eva change,always d same u hav 2 chang urslf 1st cos u ar naija as wel. |
21/01/2013 22:16 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: Nigeria dey (•͡_ •͡┌П┐ up jare, how dem dey play lyk dat i sure say na bak of TV u de watch, abeg pak wel jor! Thumbs up 2 naija... Am sure say na radio commentary u listend to, Aboki |
21/01/2013 22:32 |
- Div/Gr | ||