Go to page 1 ... 52, 53, 54, 55, 56, 57, 58 ... 226
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 Date
Username
2032 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
midd said:
Gboju djooor! Wetin dey ur Stadium, wey no dey mine ?

what,u no c... http://en.strikermanager.com/estadio.php?id_equipo=674 u wan compare.....na rain&sun go kill ya supporters....amen

Na so u dey stingy... No season holders
20/01/2013 21:01
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
midd said:
Lol!, me no get tym for stadium dis season o! I wan sign confirm Defendas, nid all d money i can get

Including + stealing?
20/01/2013 21:02
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
chikaotuu said:
Oyewale said:
midd said:
Gboju djooor! Wetin dey ur Stadium, wey no dey mine ?

what,u no c... http://en.strikermanager.com/estadio.php?id_equipo=674 u wan compare.....na rain&sun go kill ya supporters....amen

Na so u dey stingy... No season holders

not me o,they just cant affort £9000 to watch pure class soccer at city....so..
20/01/2013 21:03
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2032 msgs.
Best scorer
Whatamidoinghere said:
Stupid Ghana, disgraced Gyan.

+1.... Giving out a 2goal lead easily
20/01/2013 21:05

Den u should reduce it to like 5k so u could ve some fans buying atleast 1% of da vaccant seat
20/01/2013 21:08
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
Whatamidoinghere said:
Stupid Ghana, disgraced Gyan.

+1.... Giving out a 2goal lead easily

Lets keep our hands crossed and see if our super fowl abi eagle go dash us HBP as usual
20/01/2013 21:12
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
chikaotuu said:
Oyewale said:
chikaotuu said:
Oyewale said:
midd said:
Gboju djooor! Wetin dey ur Stadium, wey no dey mine ?

what,u no c... http://en.strikermanager.com/estadio.php?id_equipo=674 u wan compare.....na rain&sun go kill ya supporters....amen

Na so u dey stingy... No season holders

not me o,they just cant affort £9000 to watch pure class soccer at city....so..

Den u should reduce it to like 5k so u could ve some fans buying atleast 1% of da vaccant seat

guys at city are wealthy so,they like Vip Seats instead of becoming a partner and sit in general seat,so even at 0,they wont buy it
20/01/2013 21:12
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
Hahahahahahaha.....sorry Gad....cant just forget the first one on one chance Asamoah Gyan missed...am sure he is a 39ave,62prog and 58fc CF

Hahahahahaha!
D Rum don dey worry u
20/01/2013 23:41
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
midd said:
Lol!, me no get tym for stadium dis season o! I wan sign confirm Defendas, nid all d money i can get

Including + stealing?

I wunt steal, i need to knw d prog n Forcast b4 signin nao
20/01/2013 23:44
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Oyewale said:
Hahahahahahaha.....sorry Gad....cant just forget the first one on one chance Asamoah Gyan missed...am sure he is a 39ave,62prog and 58fc CF

Hahahahahaha!
D Rum don dey worry u

21/01/2013 01:30

55