Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
---|---|---|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Recent relaese from akpos.....MADAM; Hope Junior has Eaten?.. AKPOS: Yes Ma, Ieven put Dettol inside im indomie..."if I don't take care of him who will" | 17/01/2013 11:09 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: Like say u no like am@ oye u suppose don tel me say.u wan do dis kind tin...abeg post anoda,dis 1 na soso jawe |
17/01/2013 11:09 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: Recent relaese from akpos.....MADAM; Hope Junior has Eaten?.. AKPOS: Yes Ma, Ieven put Dettol inside im indomie..."if I don't take care of him who will" yeeehhh.akpos don kil pason o o |
17/01/2013 11:10 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
He's rite na... No be so dem dey talk am 4 advert? | 17/01/2013 11:11 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: He's rite na... No be so dem dey talk am 4 advert? hahahahahaha....na so...buh am callin d police already,chika said akpos kil person...na u be d 2nd suspect o |
17/01/2013 11:15 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Nice fought match.... Progressed to da nxt round. Up REVOLUTIONARY FC | 17/01/2013 15:45 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: Nice fought match.... Progressed to da nxt round. Up REVOLUTIONARY FC congrat!!! a nice pk for da CF there |
17/01/2013 15:52 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
I hate nyt games !!!. Am to play around 9pm, kiloldeh ! | 17/01/2013 16:26 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
midd said: I hate nyt games !!!. Am to play around 9pm, kiloldeh ! Me don forget say my game na 11am i just see say i lose i no do my preparation finish whr teacher walk enter class damn am out so quick. |
17/01/2013 16:43 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: midd said: I hate nyt games !!!. Am to play around 9pm, kiloldeh ! Me don forget say my game na 11am i just see say i lose i no do my preparation finish whr teacher walk enter class damn am out so quick. ℓ☺ℓ!! Dont worry, na you go carry SC next season Hehehehe!!! |
17/01/2013 16:55 |
- Div/Gr | ||