Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Hala Madrid... ![]() ![]() ![]() ![]() midd forget what happen in d game was glearin that madrid won by ojoro....man u totally out played madrid if not for d red card man u go beat RM die |
06/03/2013 01:40 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Out play kor, out run ni. Dem giv una 1goal ahead, una go dey play defensive![]() ![]() ![]() |
06/03/2013 06:46 |
- Div/Gr | ||
Username
955 msgs.
MVP of the game
|
Glory and Thanks be to God for adding another year to Mother Ghana as her 56th yrs.Ghana celebrated her independence today as we are jubilating and celebrating in the country.God bless Ghana and fellow countries. | 06/03/2013 19:33 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Hala FINAL SOUND,![]() ![]() ![]() |
07/03/2013 23:10 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
82prog RM still in Netherland sch. PM if u interested. | 08/03/2013 07:41 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Mtcheeew![]() |
08/03/2013 07:59 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Lolx!, Orgbeni, dem send u to me | 08/03/2013 08:06 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Now u know![]() |
08/03/2013 08:09 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Tell dem u no meet me 4 house ooo!![]() |
08/03/2013 08:11 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hehehehehehe......... | 08/03/2013 08:15 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||