Go to page 1 ... 15, 16, 17, 18, 19, 20, 21 ... 226
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 Date
2748 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
D Boss said:
Wale hey me no dey understand u and dis midd sef

hahahahahahahaha......... Its btw both of us...

Arch enemy/friendship
hehehehehehe!
16/01/2013 13:10
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Juhulius said:
Wokrit Villas-Boas said:
Me hear say Mikel hit bar 5 times ooooo

Edited by Wokrit Villas-Boas 16-01-2013 10:56

and so? that wan don garantee una d cup abegeeeeeeeeeee

I kno say u go talk like dat...
16/01/2013 13:11
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
That guy wey steal that star player 4 hostile 9t don join my group. The gy don de buy deadly players oh http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=81318

Money speaking na, 4bil no b small tin ooo!
16/01/2013 13:13
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
1000 posts... It almost took me ages to achieve dis 16/01/2013 13:13
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Am very much sure say him get enough change after da xpenses 16/01/2013 13:14
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
elfolksy said:
That guy wey steal that star player 4 hostile 9t don join my group. The gy don de buy deadly players oh http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=81318


And i de play d gy on friday, chai

RIP bro
hehehehe!
16/01/2013 13:15
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Abeg, na who dey train IM? 16/01/2013 13:18
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Oyewale said:
D Boss said:
Wale hey me no dey understand u and dis midd sef

hahahahahahahaha......... Its btw both of us...

Arch enemy/friendship
hehehehehehe!

whaaaaaaat.....
16/01/2013 13:20
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
elfolksy said:
elfolksy said:
That guy wey steal that star player 4 hostile 9t don join my group. The gy don de buy deadly players oh http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=81318


And i de play d gy on friday, chai

RIP bro
hehehehe!

abeg,no scare am na...elf u can do it,jawe,my support....
16/01/2013 13:21
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Juhulius said:
Oyewale said:
elfolksy said:
elfolksy said:
That guy wey steal that star player 4 hostile 9t don join my group. The gy don de buy deadly players oh http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=81318


And i de play d gy on friday, chai

hahahahahahahaha......na moni dey talk o....d guy don ama....

na dis kin praya i dey always say evridy into my lyf.......make moni witout strees.....na 4billion d guy sell am.....first tin ba ama...first tin na hummer

me no complain o...i kno dat one day one day,i will get there.....4billion,chicken change
16/01/2013 13:24
  🦊3773™ - Div2/Gr1
     
Go to page 1 ... 15, 16, 17, 18, 19, 20, 21 ... 226
18