Go to page 1 ... 129, 130, 131, 132, 133, 134, 135 ... 226
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 Date
Username
9897 msgs.
Golden Ball
midd said:
Person wan sell him account, a Div1 team by d way. Wot u expect, make u give am blow job ???
Hahahahahahahaha!

Na foot job i sabi oooo hin go accept?
13/02/2013 11:35
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Juhulius said:
More than 150euros for fonsilz.... account equivalent to over #30000 naira.....hahahahahahahahah.....my monthly salary

Hahaha! I no tell u
u fit pay am na, u b Big Boy
13/02/2013 13:01
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Whatamidoinghere said:
midd said:
Person wan sell him account, a Div1 team by d way. Wot u expect, make u give am blow job ???
Hahahahahahahaha!

Na foot job i sabi oooo hin go accept?

Go submit ya proposal na
13/02/2013 13:02
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Juhulius said:
More than 150euros for fonsilz.... account equivalent to over #30000 naira.....hahahahahahahahah.....my monthly salary

Hahaha! I no tell u
u fit pay am na, u b Big Boy

big boy ke?.....wetin go con b my reward ooo......my mate dey buy gud tinz online sey na dis i go buy.....hahahahahahahahahahahahahahah
13/02/2013 13:40
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Haabba! @ all @ all na 13/02/2013 13:45
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Haabba! @ all @ all na

abeg jooooooor........ U fit sponsor me now gve me half of the moni
13/02/2013 14:00
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Juhulius said:
midd said:
Haabba! @ all @ all na

abeg jooooooor........ U fit sponsor me now gve me half of the moni

Ehya! I 4 giv u oo, buh i wan spend am 2mao
13/02/2013 14:02

hahahahahahaha.....god go catch u she no go gve u pu**y she go just chop ur moni
13/02/2013 14:11
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Hahahahaha! If i hear !!! 13/02/2013 14:13
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Hahahahahahaha....dats 2 harsh juhu... 13/02/2013 15:22
  🦊3773™ - Div2/Gr1
     
Go to page 1 ... 129, 130, 131, 132, 133, 134, 135 ... 226
132