Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
midd said: chikaotuu said: midd said: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i wan load d person a midfielda make he elp me train ![]() Load abi? Yes na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
13/01/2013 08:26 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: midd said: Make una 4get all dis long tinz* jare and answer me, wu dey train midfiedas abeg. upon say u de div3 u de find sombdy we go stil train u, eh midd? ![]() ![]() me de train deff sha, nt midd! ![]() ![]() ![]() All dose i get, get too many to train. I want sum1 wu can guarantee my playa gud motivation ![]() Ask walex, if he is youth is not filled yet |
13/01/2013 08:26 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i wan load d person a midfielda make he elp me train ![]() i b tink say na urslf u wan loan out, u na sa u coma na midd ![]() ![]() |
13/01/2013 08:27 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Wait oooo. Una wey b christian minus our muslim elfolksy, no service? | 13/01/2013 08:28 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i wan load d person a midfielda make he elp me train ![]() i b tink say na urslf u wan loan out, u na sa u coma na midd ![]() ![]() Hahahaha! |
13/01/2013 08:29 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Wait oooo. Una wey b christian minus our muslim elfolksy, no service? just flexin in service ![]() ![]() |
13/01/2013 09:39 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Me dey train mid and i can garante u 20% motivation ![]() ![]() ![]() |
13/01/2013 09:41 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Me dey train mid and i can garante u 20% motivation ![]() ![]() ![]() u try b dat nah ![]() ![]() |
13/01/2013 09:51 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Juhulius said: Me dey train mid and i can garante u 20% motivation ![]() ![]() ![]() u try b dat nah ![]() ![]() abi now baba me ![]() ![]() ![]() |
13/01/2013 13:48 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Me dey train mid and i can garante u 20% motivation ![]() ![]() ![]() If to say i know you face to face ni, i go lay you down, give you confirm spanking ![]() |
13/01/2013 14:43 |
- Div/Gr | ||