Go to page 1 ... 480, 481, 482, 483, 484, 485, 486 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Oye, abeg invite me come RFM next season oo

me sef dey think am.... I wan come chop una moni
12/01/2013 22:04
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball

hahahahahahaha.......no...way.....you just dont know the history...secret.....striker king is like a brother PL to RFM.........so,you are staying sorry..........
12/01/2013 22:04
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
9897 msgs.
Golden Ball
Oyewale said:
Whatamidoinghere said:
Oyewale said:
Whatamidoinghere said:
Midd, this na secrete make u no talk anybody ooooh, u know say Walex na joker? He don turn 2 dat guy whr dey batman movie inside. Hin no dey want win that 50m?

funny but dont actually get what you mean.....is it that i dont want to win the money

How u go fit get me when u already understand what am saying.

you mean am going for the money....RFM is not that easy...

i said you should strive and win that cash.
12/01/2013 22:05
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Juhulius said:
midd said:
Oye, abeg invite me come RFM next season oo

me sef dey think am.... I wan come chop una moni

hahahahahahaha......wake up bro....its too early to be dreaming...just 22:06
12/01/2013 22:06
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2032 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
Juhulius said:
midd said:
Oye, abeg invite me come RFM next season oo

me sef dey think am.... I wan come chop una moni

hahahahahahaha......wake up bro....its too early to be dreaming...just 22:06

Lolzzzz.
12/01/2013 22:08
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Juhulius said:
midd said:
Oye, abeg invite me come RFM next season oo

me sef dey think am.... I wan come chop una moni

Come try... Na ya eye go tell u
12/01/2013 22:09
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Whatamidoinghere said:
Oyewale said:
Whatamidoinghere said:
Oyewale said:
Whatamidoinghere said:
Midd, this na secrete make u no talk anybody ooooh, u know say Walex na joker? He don turn 2 dat guy whr dey batman movie inside. Hin no dey want win that 50m?

funny but dont actually get what you mean.....is it that i dont want to win the money

How u go fit get me when u already understand what am saying.

you mean am going for the money....RFM is not that easy...

i said you should strive and win that cash.

...........then i need to go dreaming....its not easy.....am just ok...with the 2nd and unfortunately 3rd..just want to gain something...
12/01/2013 22:10
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2484 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
Juhulius said:
midd said:
Oye, abeg invite me come RFM next season oo

me sef dey think am.... I wan come chop una moni

Come try... Na ya eye go tell u

no they think am ooo
12/01/2013 22:11

12/01/2013 22:12
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Abeg Oye, i wan explore diff PL. U shld undastand na.. 12/01/2013 22:12

483